Back to Top

MOE Video (MV)




Performed By: George Adogu
Length: 2:35
Written by: George Adogu, Ogunmuyiwa Adeniran




George Adogu - MOE Lyrics
Official




Wetin you carry na final
La
La la la
Money no Dey I go find am
See
Shey na vibe we go vibe
We on quest doing this for tribe
Chop beans don't mess with the sound
Feels good put the bullshit aside
I make love to cloud
No Dey form
No Dey proud
Everything natural comes from the ground
Shots on me
Pass me the loud
Shawty on me
She Dey laugh
She Dey laugh
Bottles on me
Cuz am ill the bars
Run this streets
We Dey bus
We Dey bust
Kill this beat of course
Is a must
No Dey claim holy
But I take you to church
Oh baby o
Wetin you carry na final
Oh mami o
Money no Dey I go find am
Follow come ooohhh
This one no be made in China
Super star
Your body be like designer
Rock your body
Let me rock your body
Rock your body
Let me rock your body
Rock your body
Let me rock your body
Rock your body
Let me rock your body
Ministry of enjoyment
Me and my people we buoyant yea
Point and kill for appointment
Ministry of enjoyment
I Dey push
I Dey hammer
I Dey kush for the Zanga
Dem Dey drop like ewedu
When I drop it's a banger
So take it down south
To the south south
Hit keys and pass out
Ohhh oooo yea yea yea yea
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Wetin you carry na final
La
La la la
Money no Dey I go find am
See
Shey na vibe we go vibe
We on quest doing this for tribe
Chop beans don't mess with the sound
Feels good put the bullshit aside
I make love to cloud
No Dey form
No Dey proud
Everything natural comes from the ground
Shots on me
Pass me the loud
Shawty on me
She Dey laugh
She Dey laugh
Bottles on me
Cuz am ill the bars
Run this streets
We Dey bus
We Dey bust
Kill this beat of course
Is a must
No Dey claim holy
But I take you to church
Oh baby o
Wetin you carry na final
Oh mami o
Money no Dey I go find am
Follow come ooohhh
This one no be made in China
Super star
Your body be like designer
Rock your body
Let me rock your body
Rock your body
Let me rock your body
Rock your body
Let me rock your body
Rock your body
Let me rock your body
Ministry of enjoyment
Me and my people we buoyant yea
Point and kill for appointment
Ministry of enjoyment
I Dey push
I Dey hammer
I Dey kush for the Zanga
Dem Dey drop like ewedu
When I drop it's a banger
So take it down south
To the south south
Hit keys and pass out
Ohhh oooo yea yea yea yea
[ Correct these Lyrics ]
Writer: George Adogu, Ogunmuyiwa Adeniran
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: George Adogu

Tags:
No tags yet