Back to Top

Harrysong - Selense Lyrics

Harrysong - Selense Lyrics
Official

[ Featuring Reekado Banks, Kiss Daniel ]

Ladies and Gentlemen gossip dey for town
See me now see me now see me now
Oya now ah
Ladies and Gentlemen gossip dey for town dem say
Dem say dem say bebebe don get another writer dem say
Dem say dem say Linda Ikeji engagement is dicey dem say
Dem say dem say Don Jazzy should stick to his Rihanna dem say

No wonder the boy don dey selense selense oh se
Mtcheww sister abeg selense selense oh se
Dem say President na him dey call him phone selense oh se
Even the Benz no be bullet proof selense oh se
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh se

Dem say radio don dey talk am selense oh se
Dem say Basket Mouth and AY no gree sign am selense oh se
Dem say Paul Okoye swear say he go kill am selense oh se
Ah brother what about Tiwa selense se
Shey Wizzy Weasel finish work for Manya selense oh se
And na me and 2face na hin dey for rumours wey dem selens se
But na who kon marry Mama Casse selense se
Ladies and Gentlemen gossip dey for town selense se
Dem say bebebe don get another writer selense se
Dem say Linda Ikeji engagement is dicey selense se
Dem say Don Jazzy should stick to his Rihanna selense se

Because I leave dem want to finish me dem say
You people I swear to man na God go punish dem say
If the shirt is fake blame it on the stylist dem say
Kiss Daniel is a musician am not a stylist
For this Industry na me be greatest selense
Harrysong dey try but himself know baba na madest selense
Wetin happen if I like Chidinma

Dem say Tiwa Savage don dey kiss Wizzy oh selense se

Don Jazzy slack Linda marry selense oh se
Na swear kill MMM Founder oh selense se
Pharaoh let my people go oh oh oh oh
He don marinyege eh eh
They don dey run their mouth oh
They don kolomala dey round the round about
Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko
Ih ye Ih ye a little piece of advice for Boy Kiss selense oh se
Respect my experience don't be childish selense oh se
Cos the older the wine oh selense
The stronger the wine oh selense
So humble yourself oh selense
Eh he just dey start oh eh

No wonder the boy don dey selense selense se
Mtcheww sister abeg selense selense se

Na so them say concert no go full oh oh oh selense se
Suki Sound
Yung Alpha Alpha
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Akano Samuel, Dipo Olugbode
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: Harrysong

Harrysong - Selense Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Harrysong
Featuring: Reekado Banks, Kiss Daniel
Length: 3:42
Written by: Akano Samuel, Dipo Olugbode

Tags:
No tags yet