Back to Top

Henry Long - Love Song Lyrics

Henry Long - Love Song Lyrics

[ Featuring Casual Stereo ]

Give me your love give me your time
I just want be by your side
One time me na nah long time me I sight you want you to be my wife

Shey you go dey for me side to side
Baby you are the light you spark off my life
I just wanna you smile baby shey you go make me smile

All for love give me good love
Baby nah you wey Dey turn me on o yeah
I no go let you down
Baby I say you will never regret this o yeah yeah

(Chorus)
Give me love give love
Bby nah only you wey they turn me on (o yeah )
Give love give love bby shey you go stand by me (o yeah )
Give me love baby nah only you wey they turn me on (o yeah )
Give me love give love shey you go stand for me (o yeah)

Verse 2)

See you Don dey with me straight from Gbagada,
Leave all them haters make dem dey talk anything dem like to dey Holla,
Say me a fire can't cool, and the love in my heart say nothing fit to stop am,
Baby give me your love,
Give me your time,
No be hurdle wey dem go wan jump pass,

See dis thing gon still last,
See u reside deep down in my heart,
So baby girl don't u leave,
U r with me in the thick and thin weather,

Baby stay,
Anything wey dem talk ọ, na der own talk ọ,
Believe my words ọ,
You're my life ọ,
Baby can you stay with me...
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: ALEX MERLO, BYRON LONG
Copyright: Lyrics © Bluewater Music Corp., Songtrust Ave

Back to: Henry Long

Henry Long - Love Song Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Henry Long
Featuring: Casual Stereo
Length: 3:09
Written by: ALEX MERLO, BYRON LONG

Tags:
No tags yet