Back to Top

Higo & HVRRY - Company (feat. Buju & WANI) Lyrics

Official

(Higo)
(Oh yeah)
Baby give me chance let's relate
Lovin' be the reason I go sleep for your gate (You know)
Oga help me call aunty Kate
I know say oga dey but I wan relate (You know)
She be ole
Cause she carry all my lovin' run away
And she tell me
She go give another man wetin she plan to give to me
Oh I need your company (You know)
Oh I need you beside me (You know)
But I cannot beg you for your love (You know)
So tonight I'm turnin' up with all the girls in here
You know that I don't care, so I
Light one, pop one, drink one, you know, I no fear (ha!)
Hoes in here
You know that I don't care, so I
Light one, pop one, drink one, you know, I no fear
No ooo o
Girl I no fit kill myself on top your matter
Slow ooo o
Anywhere you dey, men I dey on top your matter

The hypeman said
'Some man ah come in the party they want vex
Some gyal ah come in the party they want sex'
Oya send me that text
Buju tell them what's next
So mami whine slow pon me and whine, girl come taste
I see nobody in here contests, with you
The way you whine that waist, make me want pay
Nah that kind contest

Light one, pop one, drink one, you know, I no fear (Ha!)

(Light one, pop one, drink one, you know, I no fear)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ayorinde Ayoku, Daniel Benson
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Higo & HVRRY

Higo & HVRRY - Company (feat. Buju & WANI) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Higo & HVRRY
Language: English
Length: 2:32
Written by: Ayorinde Ayoku, Daniel Benson

Tags:
No tags yet