Back to Top

IBNL - Rush Lyrics

IBNL - Rush Lyrics
Official

Na na na
Na na naa na
Ye ye ye
It your boy IBNL, eh ya
No be say I dey rush na money me I dey find ah
Na the fear of poverty dey make me loose my mind ah
Na pesin wey get person dey sleep for this naija ah
Shey boba shey mo ma nigga koranti sapa
Oya mujo werey (Eh eh e hey e hey e)
Oya jijo mi oh (Oya jijo mi oh oya jijo mi oo)
Oya mujo werey (Eh eh e hey e hey e)
Oya jijo mi oo (Oh oo oh hoe ho oh) ha
Person wey sabi me sabi person
I no dey drink abeg gimme pepsi
Where money dey ibe ni moma je si
Fun won ni Hennessy kotun fariwo si
We no be mate oya kpen kele mess
If you love me oya bang da da dang
Bang da da dang
Bang da da dang
Bang da da dang
Bang da da dang (Gbas gbas)
When you see me around you gon see tha bling bling
When I grab the mic you gon hear gbim gbim
247 Man never caught sleeping, put it on repeat
You can feel tha riddim
Kami kami kami
Make we fly all the way down Abu Dhabi
Show me the green light so you can be my banny
If I get the money I no go do you mago mago
Credit me salo, make I dance the azonto
Azonto azonto azonto zonto zonto
Hello, hello bros
I don dey ojota like this oh, umm
I dey that side where they dey sell puff puff
Hello
Guy calm down no dey rush
No be say I dey rush na money me I dey find ah
Na the fear of poverty dey make me loose my mind ah
Na pesin wey get person dey sleep for this Naija ah
Shey boba shey mo ma nigga koranti sapa
Oya mujo werey (Eh eh e hey e hey e eh)
Oya jijo mi oh (Oya jijo mi oh oya jijo mi oo)
Oya mujo werey (Eh eh e hey e hey e eh)
Oya jijo mi oo (Oh oo oh hoe ho oh)
Hello baby girl lemme tell you something
Na money I dey find na why I do something
As I do something, my gbedu is buzzing
I dey rap I dey sing that one na small thing
Haha
Money on ma mind that's my heartbeat (Ge ge)
Na ritualist dem dey call lavish
Inside sardine e hard to see one fish
No free show even if you are my bad bitch
Zero competi jus wanna fly high high
Bad energy me I say bye bye
P2P deal nigga you can try mine
Nobody die you can see that in ma timeline
Ain't time for haters I be chasin ma dreams
One day the boy go fly enter paris
Ah been keeping it real call me sui generis
Just wanna be happy pass me the cannabis
Don dada, show stopper
Stopper, pro runner
Runner, run am
Runner, na only jah fit to run am
Money come my way abracadadabra
Na ego make me on the matter
Owo make me shine just likee lantern
I can't lie kudi i love you scatter
Dyc on the mix
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Ibrahim Hussien
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, SENTRIC MUSIC

Back to: IBNL

IBNL - Rush Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: IBNL
Language: English
Length: 3:01
Written by: Ibrahim Hussien
[Correct Info]
Tags:
No tags yet