Back to Top

Icemilly - Hitsong Lyrics



Icemilly - Hitsong Lyrics




Cheee
Master franzy on the mix
Icey Beng Beng dey here Soo
Scotti bad man original
Everyday I the pray for my hit song ooo
Eh aye mi oo
I the pray for my hit song ooo

When I started from the getho Dem believe in me
Bad ones Dem dey wish me bad dem dey hate on my
Oluwa gon cover me iya prayed for me
D.E.C I dey ball cos I want money
Before 21 now yeah we Savage
Me dey scroll lyk Mohit I dey damage
I dey live my dreams now I dey package
Wetin man go gain if him no buy range
Woni jeje mi
Oluwa bless de boy
Haters now turn me friend zone
I give all thanks to God cos him bless me small n dem plenty.

Everyday I the pray for my hit song ooo
Make I blow like small doctor
Eh
I the pray for my hit song ooo
Mayorkun money no bad oo
Everyday I the pray for my hit song ooo
O.B.O endorsement sure
Eh
I the pray for my hit song ooo
Make I blow,make I blow
Everyday,I the pray for my hit song ooo
Make I blow,make I blow
Eh
I the pray for my hit song ooo
My hit song ooo

Am a young boy
With the street code
I the street,I the street e gon
I the pray to baba
To pass me the pincode
Make I blow like chinko
Cause I want make the money
Make am like Davido
O.B.O O.B.O
I want to go places meet e new faces
Aiii
Meet e new faces
I want to buy houses
Ride the e classic
Chee
Ride the e classics eh
Wo wo wo nah
Baba as I the teramo
Make you turn me to ajebor nah
As I the teramo
Make u turn me to ajebutter
Eh

Everyday I the pray for my hit song ooo
Make I blow like small doctor
Eh
I the pray for my hit song ooo
Mayorkun money no bad oo
Everyday I the pray for my hit song ooo
O.B.O endorsement sure
Eh
I the pray for my hit song ooo
Make I blow,make I blow
Everyday,I the pray for my hit song ooo
Make I blow,make I blow
Eh
I the pray for my hit song ooo
My hit song ooo

As e dey as e be so
To make money sure gon
We go drive in Benz oo
Attitude with cruise
We go Ball gon

Scotti bad man original man like ice pon the beat
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Cheee
Master franzy on the mix
Icey Beng Beng dey here Soo
Scotti bad man original
Everyday I the pray for my hit song ooo
Eh aye mi oo
I the pray for my hit song ooo

When I started from the getho Dem believe in me
Bad ones Dem dey wish me bad dem dey hate on my
Oluwa gon cover me iya prayed for me
D.E.C I dey ball cos I want money
Before 21 now yeah we Savage
Me dey scroll lyk Mohit I dey damage
I dey live my dreams now I dey package
Wetin man go gain if him no buy range
Woni jeje mi
Oluwa bless de boy
Haters now turn me friend zone
I give all thanks to God cos him bless me small n dem plenty.

Everyday I the pray for my hit song ooo
Make I blow like small doctor
Eh
I the pray for my hit song ooo
Mayorkun money no bad oo
Everyday I the pray for my hit song ooo
O.B.O endorsement sure
Eh
I the pray for my hit song ooo
Make I blow,make I blow
Everyday,I the pray for my hit song ooo
Make I blow,make I blow
Eh
I the pray for my hit song ooo
My hit song ooo

Am a young boy
With the street code
I the street,I the street e gon
I the pray to baba
To pass me the pincode
Make I blow like chinko
Cause I want make the money
Make am like Davido
O.B.O O.B.O
I want to go places meet e new faces
Aiii
Meet e new faces
I want to buy houses
Ride the e classic
Chee
Ride the e classics eh
Wo wo wo nah
Baba as I the teramo
Make you turn me to ajebor nah
As I the teramo
Make u turn me to ajebutter
Eh

Everyday I the pray for my hit song ooo
Make I blow like small doctor
Eh
I the pray for my hit song ooo
Mayorkun money no bad oo
Everyday I the pray for my hit song ooo
O.B.O endorsement sure
Eh
I the pray for my hit song ooo
Make I blow,make I blow
Everyday,I the pray for my hit song ooo
Make I blow,make I blow
Eh
I the pray for my hit song ooo
My hit song ooo

As e dey as e be so
To make money sure gon
We go drive in Benz oo
Attitude with cruise
We go Ball gon

Scotti bad man original man like ice pon the beat
[ Correct these Lyrics ]
Writer: George Amali
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Icemilly



Icemilly - Hitsong Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Icemilly
Language: English
Length: 3:02
Written by: George Amali
[Correct Info]
Tags:
No tags yet