Back to Top

Iyanya - Odo Ye Wu [Album] Lyrics



Iyanya - Odo Ye Wu [Album] Lyrics
Official




Odo ye wu
I wonder wetin dem talk
Baby na me tell me wetin dem talk
Your body matter for this our love
My baby na me baby ogini nafior

Remember say e don tey
My baby no be today
This our loving ooo
No forget just yesterday
You been dey use me dey pose
Say this na him ooo

Oh God help me God help me
Sister help me come help me
Carry go market how market
Baba ibeji
Wa bami be wa ba me be
Wa bami be wa ba me be
She no go go she no go go
I love her so I love her so
Wa telemi telemi s'odo may be
My coco butter
I go buy you anything
Wa telemi telemi s'odo may be
My coco butter
I go buy you anything

Lala le help me shout hallelujah eee
This our loving ooo eee
Eh help me shout hallelujah eee
Say na me oooo
Lala le help me shout hallelujah eee
See loving oo eeee
Eh help me shout hallelujah eee
Say na me o o o o

Odo ye wu
Tell me wetin i do
I dey find money
Na e make I come back mile2
My love no vex o
Ibi get where I offend you
I go make am up to you

Odoyewu
Remember say e don tey
My baby no be today
This our loving ooo
No forget just yesterday
You been dey use me dey pose
Say this na him o o o

Oh God help me God help me
Sister help me come help me
Carry go market how market
Baba ibeji
Wa bami be wa ba me be
Wa bami be wa ba me be
She no go go she no go go
I love her so I love her so
Wa telemi telemi s'odo may be
My coco butter
I go buy you anything
Wa telemi telemi s'odo may be
My coco butter
I go buy you anything

Lala le help me shout hallelujah eee
This our loving o o o eee
Eh help me shout hallelujah eee
Say na me o o o o
Lala le help me shout hallelujah eee
See loving o o o eeee
Eh help me shout hallelujah eee
Say na me o o o o na me o o

Na me o o na me
I don win o I win
It's Iyanya Iyanya
Make it till today make it
If you don baba if you don baba if you don chei
Say na me o o o o yeah
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Odo ye wu
I wonder wetin dem talk
Baby na me tell me wetin dem talk
Your body matter for this our love
My baby na me baby ogini nafior

Remember say e don tey
My baby no be today
This our loving ooo
No forget just yesterday
You been dey use me dey pose
Say this na him ooo

Oh God help me God help me
Sister help me come help me
Carry go market how market
Baba ibeji
Wa bami be wa ba me be
Wa bami be wa ba me be
She no go go she no go go
I love her so I love her so
Wa telemi telemi s'odo may be
My coco butter
I go buy you anything
Wa telemi telemi s'odo may be
My coco butter
I go buy you anything

Lala le help me shout hallelujah eee
This our loving ooo eee
Eh help me shout hallelujah eee
Say na me oooo
Lala le help me shout hallelujah eee
See loving oo eeee
Eh help me shout hallelujah eee
Say na me o o o o

Odo ye wu
Tell me wetin i do
I dey find money
Na e make I come back mile2
My love no vex o
Ibi get where I offend you
I go make am up to you

Odoyewu
Remember say e don tey
My baby no be today
This our loving ooo
No forget just yesterday
You been dey use me dey pose
Say this na him o o o

Oh God help me God help me
Sister help me come help me
Carry go market how market
Baba ibeji
Wa bami be wa ba me be
Wa bami be wa ba me be
She no go go she no go go
I love her so I love her so
Wa telemi telemi s'odo may be
My coco butter
I go buy you anything
Wa telemi telemi s'odo may be
My coco butter
I go buy you anything

Lala le help me shout hallelujah eee
This our loving o o o eee
Eh help me shout hallelujah eee
Say na me o o o o
Lala le help me shout hallelujah eee
See loving o o o eeee
Eh help me shout hallelujah eee
Say na me o o o o na me o o

Na me o o na me
I don win o I win
It's Iyanya Iyanya
Make it till today make it
If you don baba if you don baba if you don chei
Say na me o o o o yeah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Iyanya Iyanya
Copyright: Lyrics © Kanjian Music

Back to: Iyanya



Iyanya - Odo Ye Wu [Album] Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Iyanya
Length: 4:03
Written by: Iyanya Iyanya

Tags:
No tags yet