Yeah
Jah Baby
Yeah
Jah Baby
Yeah
Jah Baby
Yeah
Lately Haven't been the same
Got so many emotions
Wey Dey mess up my brain
Mess up my brain
Wey Dey mess up my brain
Enu kole so, make Dem no go start
To look me
Like a don Dee
Don dee don dee
Like a don dee
Roll up my maryj
They call me Jagaban
Cause we Dey Jaga Jaga anytime we tuo down
Who be that vagabond
Wey want Dey contest
I say, I say
Who be that vagabond
Yeah
I made them holla Jah Baby
Who be your fave Jah Baby
King of the street Jah Baby
Yeah
I made them holla Jah Baby
Who be your fave Jah Baby
King of the street Jah Baby
Je Kama Jewu soke
Je Kama jewu soke
Number one international
Exporter, importer
Oh I mean importance
I bring the vibe
When me step inna the room
Cause I burst down
With a gucci on
And Amiri on me
And Amiri on me
I made them holla Jah Baby
Who be your fave Jah Baby
King of the street Jah Baby
Yeah
I made them holla Jah Baby
Who be your fave Jah Baby
King of the street Jah Baby
Jah Baby