Back to Top

Ten toes (feat. Countryboy & Wazzyrichie) Video (MV)

Performed By: Jay king xoxo
Language: English
Length: 2:44
Written by: Jay King

Jay king xoxo - Ten toes (feat. Countryboy & Wazzyrichie) Lyrics

Been a long way coming on here I no Dey panic e don tey wey
I don learn dem no dey check on person wey broke na why I stand on my ten toes hustle like say tomorrow no go dey hustle like say tomorrow no go come at all

Stand on my ten toes press my lapi moju make I see money ball

Omo I wanna pull up in a lambo
On a two door Lori highway pelu banko
They want make we fall but I go stand strong
I go stand strong
Money money money matter oro owo ma lo Bami
Money money money matter Eii oro owo ma lo Bami
Stand on my ten toes press my lapi Moju make I see money ball Jen ri owo fi shaye make I see money ball Jen ri owo fi gbe dorime

Shebi na the boy weh them talk say ko le lowo
I dey give to the poor ki Emi to yo
Bro no dey Dull me cos Owo ni Koko
Till infinity we no go ever borrow
Money keh e no dey koni je temi
Na money matter I dey hear for real
Kowo wole make we just dey chill
Cos olomi loma re if we dey on Trips
Me batie sare
I dey for my lane
Igbawo gan gan lowo fe de
When the money come we go faje
Batie sare

Baba bami she kimanni ishoro
Cause me dea hustle kinle jinsoro
Kosi eni ore ti o le pepeper mi
Oluwa tete bami shey te mi
Cause kosi paddy to le gbemi
Nah only u I get koma si elomi
I dey on my ten toes oni Shey mojo pablo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Jay King
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Tags:
No tags yet