As I Waka dey go
+
I enter the bus
+
People dey tell me say Lagos go tough
+
But I go there
+
Yeah I go there
+
As I Waka dey go
+
I enter the bus
+
People dey tell me say Lagos go though
+
But I go there
+
Yeah I go there
+
I want to be an artist
+
Dem say na Lagos party
+
Dem say na Lagos vibing
+
Everything na Lagos standard eoo
+
Baba upgrade my standard eoo
+
As I pray now now
+
Adura o
+
Ardua o
+
Adura o
+
Adura o
+
He le le
+
Le le le
+
Le le le
+
We plenty dey here
+
Wey Don dey hustle o baba
+
If we pray to you make sure you answer o baba
+
Cause we Don suffer o
+
Tire o
+
My brother dey hustle o
+
Baba God o
+
As I pray now now
+
Adura o
+
Ardua o
+
Adura o
+
Adura o
+
He le le
+
Le le le
+
Le le le
+
I go make am make am
+
Make I say my pray o
+
Make am make am
+
Make I say my prayer o
+
Father Father
+
Father hear my prayer o o
+
Father Father
+
Make I say my prayer o
+
I go make am make am
+
Make I say my pray o
+
Make am make am
+
Make I say my pray o
+
Father Father
+
Father hear my prayer o o
+
Father Father
+
Make I say my prayer o
+
Adura o
+
Ardua o
+
Adura o
+
Adura o
+
He le le
+
Le le le
+
Le le le
+

