Back to Top

JMP Records - FIRE Lyrics



JMP Records - FIRE Lyrics





FIRE

Haye Frama
(Hook)
Highly gifted, that's something
And I got moves, that's stunting
Holy spirit, big sumtin
Fire fire fire fire fire
On the mountain, say sumtin
To your daddy, talk sumtin
Like Elijah, we go bring down
Fire fire fire fire fire.

G Feelingz (Verse)

King don come, His will is done
Sin gas go, His kingdom come
Anybody doubting
Fire for the mountain
Living water fountain
We dey Burn till morning mosquito coil
We get Anointing for our head like palm oil
We dey grow well well correct soil
Papa God give us the power to run town
As e dey hot we say we no go calm down
Our target for the streets we dey gun down
Hold living water intact rubber cup
We get gas for belle 7up
Our kabash dey break every calabash
Kalakuta never see this high we dey dash
Dem Kabals everywhere just dey rapapan
But God be the Jagaban for Kaban

(Bridge)
Anything wey you talk ee go teyy
Morning noon and night time we go pray
If you loose guard you go pay
Fire Pon the alter everyday

Swagmentor (verse)

Fire fire fire ahh turn me on
No cables but me gat mi extension
STRICTLY on his word no suspension
Mai da kai are duniya da Ka na takama
Ka tuna arayuwa ko Mai da sakama
Ko kudin da Ka ke dashi Allah ne yayi
Garra
In gaskiya ne Don Mai Ka ke ta gadara
Loosing your self Girman kaiii rawanin
Siya ne
Is not for fools ma su wayo ne za su kane
Take heed eat wisdom Dan Kar Ka ramai
Take heed eat wisdom Dan Kar Ka ramai
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

FIRE

Haye Frama
(Hook)
Highly gifted, that's something
And I got moves, that's stunting
Holy spirit, big sumtin
Fire fire fire fire fire
On the mountain, say sumtin
To your daddy, talk sumtin
Like Elijah, we go bring down
Fire fire fire fire fire.

G Feelingz (Verse)

King don come, His will is done
Sin gas go, His kingdom come
Anybody doubting
Fire for the mountain
Living water fountain
We dey Burn till morning mosquito coil
We get Anointing for our head like palm oil
We dey grow well well correct soil
Papa God give us the power to run town
As e dey hot we say we no go calm down
Our target for the streets we dey gun down
Hold living water intact rubber cup
We get gas for belle 7up
Our kabash dey break every calabash
Kalakuta never see this high we dey dash
Dem Kabals everywhere just dey rapapan
But God be the Jagaban for Kaban

(Bridge)
Anything wey you talk ee go teyy
Morning noon and night time we go pray
If you loose guard you go pay
Fire Pon the alter everyday

Swagmentor (verse)

Fire fire fire ahh turn me on
No cables but me gat mi extension
STRICTLY on his word no suspension
Mai da kai are duniya da Ka na takama
Ka tuna arayuwa ko Mai da sakama
Ko kudin da Ka ke dashi Allah ne yayi
Garra
In gaskiya ne Don Mai Ka ke ta gadara
Loosing your self Girman kaiii rawanin
Siya ne
Is not for fools ma su wayo ne za su kane
Take heed eat wisdom Dan Kar Ka ramai
Take heed eat wisdom Dan Kar Ka ramai
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Haye Frama, Ali Samson, Joshua Samson, Godswill Mathew Otsepa
Copyright: Lyrics © Too Lost LLC

Back to: JMP Records



JMP Records - FIRE Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet