Baby got hips like cola
And she carry load like tipper
Say she get shock absorber
For when the thing roll like tire
Body wey hot like summer
And she too sweet like sugar
Up and down like dollar
When she work it for Dada
Oya da kin da
Oya wa kin wa
Oya da kin da
Oya wa kin wa
Oya da kin da
Oya wa kin wa
Oya da kin da
Oya wa kin wa
Rock your hips
Rock your hips
Rock your hips
Rock your hips
Oya Rock your hips
Rock your hips
Rock your hips
Rock your hips
Oya rock your hips
Rock your hips
Rock your hips
Rock your hips
Come on rock your hips
Rock your hips
Rock your hips
Rock your hips
Oya shake and dey bounce
Big ynash oya bust up the ground
Big big ynash I dey chop I dey chow
Say she want naira and dollar and pound
So ma gbe fumi now
After this one we go enter the house
Neighbor ti sun so abeg no Shout
Ma parewo oya smoke this loud
Owo wani le le
I fly like a jet jet
I just wanna te te
She no fit forget yeah
Ese kese gbese
Ride me just like keke
Give her once she do bebe
Omo ge must go lele
Hips
Rock your hips
Oya rock your hips
Rock your hips
Oya rock your hips
Rock your hips
Oya rock your hips
Rock your hips
Oya rock your hips
Rock your hips
Oya rock your hips
Rock your hips
Oya rock your hips
Rock your hips
Oya rock your hips
Rock your hips