No yawa ohhh no yawa
No yawa ohhh no yawa
See!
I get my own
You get ur own
The one I get
Dey enter your throat
You dey shine your teeth
When u dey my front
Na another story
When u dey behind me
I hear ur cappings
I'm not surprising
My eyes are shining
Walatala'ing
You no be person
U not impressive
You don't impress me
I'll tell you something
No yawa ohhh no yawa (I get my own )
No yawa ohhh no yawa (I hear your cappings)
No yawa ohhh no yawa (I get my own)
No yawa ohhh no yawa
Everything you say that I did
Maen I did it
I swear maen I did it
Everything you say that I did
Maen I did it
I swear maen I did it
Everything you say that I did,
Maen I did it
I swear maen I did it
Everything you say that I did,
Maen I did it
I swear maen I did it
So, wetin go come happen now?
If you do dem go talk
You no do dem go talk
You reply dem go talk
You ignore dem go talk
The story too long
The journey too rough
The potholes too many
The checkpoint too much
The ayamatanga
Dey for every junction
Cnd pastor go charge you to cast out demons
Your boy no Burna
Your Bella no Shmurda
Your Ola no mide
Your Y B no L
Your Odumodu no black
Cnd your Tiwa no savage
Your 30 no BG
Career?
Oh well
I step on the mic
Cnd you step on the mic
Cnd the people go decide
The man wey no well
I stay motivated
I stay elevated
I stay levitated
I stay celebrated
I stay innovative
Emancipative
I no you hate it
I stay lucrative
So every thing you say that I did
Maen I did it
Everything you heard that I did
Maen I did it
Everything they say that I did
Maen I did it
Everything you wish that you could
Maen I did it
Everything you say that I did
Maen I did it
Everything you heard that I did
Maen I did it
Everything they say that I did
Maen I did it
Everything you wish that you could
Maen I did it (did it, did it)
No yawa ohhh no yawa (I get my own)
No yawa ohhh no yawa
No yawa ohhh no yawa
No yawa ohhh no yawa