Back to Top

John'ay - Move On Lyrics

John'ay - Move On Lyrics
Official

See metete make I cap you the legit
Life no be play if you jonze you go six feet
See that idea
Put you eye there
E go work if your pressure dey high there
Everything no be shoutiwale
You need to dey wise like serpent nwanne
And if the matter don burst for there no complain
E don burst E don burst
Pressure pressure pressure pressure pressure
Wetin man dey face
Pressure pressure pressure pressure
If you see the pressure
Pressure o pressure pressure pressure
Wetin man dey face
Pressure pressure pressure pressure
Move on
Anyhow wey e be na to move on
Backward never
Forward ever
Anyhow wey e be na to move on
Backward never
Me no retreat no surrender
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
Zero loosegaurding
100 composure
If you go dey dull yourself
Omo na u sabi o

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

See metete make I cap you the legit
Life no be play if you jonze you go six feet
See that idea
Put you eye there
E go work if your pressure dey high there
Everything no be shoutiwale
You need to dey wise like serpent nwanne
And if the matter don burst for there no complain
E don burst E don burst
Pressure pressure pressure pressure pressure
Wetin man dey face
Pressure pressure pressure pressure
If you see the pressure
Pressure o pressure pressure pressure
Wetin man dey face
Pressure pressure pressure pressure
Move on
Anyhow wey e be na to move on
Backward never
Forward ever
Anyhow wey e be na to move on
Backward never
Me no retreat no surrender
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
Zero loosegaurding
100 composure
If you go dey dull yourself
Omo na u sabi o
Zero loosegaurding
100 composure
If you go dey dull yourself
Omo na u sabi o
See metete make I cap you the legit
Life no be play if you jonze you go six feet
See that idea
Put you eye there
E go work if your pressure dey high there
Everything no be shoutiwale
You need to dey wise like serpent nwanne
And if the matter don burst for there no complain
E don burst E don burst
Pressure pressure pressure pressure pressure
Wetin man dey face
Pressure pressure pressure pressure
If you see the pressure
Pressure o pressure pressure pressure
Wetin man dey face
Pressure pressure pressure pressure
Move on
Anyhow wey e be na to move on
Backward never
Forward ever
Anyhow wey e be na to move on
Backward never
Me no retreat no surrender
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
Move on move on move on
Don't be tired
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Paul Asuekomhe
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: John'ay

John'ay - Move On Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: John'ay
Language: English
Length: 3:11
Written by: Paul Asuekomhe

Tags:
No tags yet