Back to Top

Johny Richie - People Lyrics



Johny Richie - People Lyrics




I've been drinking more alcohol for the past five days
Did you check on me?
Now, did you look for me?
I walked in the room, eyes are red and I don't smoke banga
Did you check on me? (Did you check on me?)
Now, did you notice me?

I no even know wetin make me dey dull I swear
And I don tire to dey fight fears
E be like say I don lose friends
Only me don cry
Only me know why

I no wetin make me dey yarn my story
But David did you check on me
Basira did you check on me
Shalewa did you check on me

Wetin make I do, If I it, I go do
To find me peace, if I fit, I go do
Make you wear my shoe
If you fit, make we see
I no fit lie, I no dey fine
Oh no

Depression on low
Anxiety don dey show
Tension sef don dey grow
E be like say I don dey fold

'Cause you see people, people, people, people
Who don't really know you
They don't really know you
'Cause you see people, people, people
They don't really know you
They don't really know
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




I've been drinking more alcohol for the past five days
Did you check on me?
Now, did you look for me?
I walked in the room, eyes are red and I don't smoke banga
Did you check on me? (Did you check on me?)
Now, did you notice me?

I no even know wetin make me dey dull I swear
And I don tire to dey fight fears
E be like say I don lose friends
Only me don cry
Only me know why

I no wetin make me dey yarn my story
But David did you check on me
Basira did you check on me
Shalewa did you check on me

Wetin make I do, If I it, I go do
To find me peace, if I fit, I go do
Make you wear my shoe
If you fit, make we see
I no fit lie, I no dey fine
Oh no

Depression on low
Anxiety don dey show
Tension sef don dey grow
E be like say I don dey fold

'Cause you see people, people, people, people
Who don't really know you
They don't really know you
'Cause you see people, people, people
They don't really know you
They don't really know
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Libianca Kenzonkinboum Fonji, Moses Orhue Odia, Oriye Ibinabo Kelvin, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Stanley Omah Didia
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, YBN AUDIO STEREO PUBLISHING, Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.

Back to: Johny Richie



Johny Richie - People Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet