Back to Top

Kdiv Coco - SAVE MY SOUL (S.M.S) Lyrics



Kdiv Coco - SAVE MY SOUL (S.M.S) Lyrics




[ Featuring Zeeksounds ]

Ahh
Holy Jah Rastafarian
I've been in the dark for so long
When will you show me your light?

Mmmm Waoh
Mm m Ohh
Zeekoo !!

Smoke in face
Only for the grind me concentrate
I don't wanna make no more mistakes
I don't wanna drink no ace of spades

Alone in my space
Cause so many things don complicate
I don't wanna speak no communicate
Cause they no be lawyer for my case

Many men will promise but will fail you
So no mind cause they no owe you
All the battles you've been facing
E wan shake you but no warry
So many time I call
But nobody seem to wan
Answer me ehh
Jaaaahh!!

Father come save my soul
Save my soul Oluwami
Save my soul
Save my soul Oluwa
Father come take control
Save my soul Oluwami
Save my soul
Save my soul

As I Dey my Dey
Mmm mmm
I Dey clear my space
Control delete all the pain I felt
Mmm mm
And all days I wept
And all the scars wey I get
Na the kind wey no Dey show for face
Gotten from the once that I call my friends
And Behind me them Dey spoil my name
Why!!!!

As them Dey run their mouth
I Dey hear wetin them Dey talk
Them Dey wonder why
But kiniun ma lo joba eran
Holy Jah Jah Jah
Open the eyes of my understanding
So make I see who Dey for me
And make I see who Dey spoil my joy

Them Dey talk many damn things
I Dey hear wetin them Dey talk
But am not giving a f*ck
As I Dey move i dey face my front
Holly Jah Jah Jah
Open the eyes of my understanding
Make I see who Dey for me
Make I see who Dey spoil my joy

Many men will promise but will fail you
So no mind cause they no owe you
All the battles you've been facing
E wan shake you but no warry
So many time you call
But nobody seem to wan
Answer you ehh
Call on Jaaaahh!!

Father come save my soul
Save my soul Oluwami
Save my soul
Save my soul Oluwa
Father come take control
Save my soul Oluwami
Save my soul
Save my soul

Ahh
Holy Jah Rastafarian
I've been in the dark for so long
When will you show me your light
Or wait
Am I your light?
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ahh
Holy Jah Rastafarian
I've been in the dark for so long
When will you show me your light?

Mmmm Waoh
Mm m Ohh
Zeekoo !!

Smoke in face
Only for the grind me concentrate
I don't wanna make no more mistakes
I don't wanna drink no ace of spades

Alone in my space
Cause so many things don complicate
I don't wanna speak no communicate
Cause they no be lawyer for my case

Many men will promise but will fail you
So no mind cause they no owe you
All the battles you've been facing
E wan shake you but no warry
So many time I call
But nobody seem to wan
Answer me ehh
Jaaaahh!!

Father come save my soul
Save my soul Oluwami
Save my soul
Save my soul Oluwa
Father come take control
Save my soul Oluwami
Save my soul
Save my soul

As I Dey my Dey
Mmm mmm
I Dey clear my space
Control delete all the pain I felt
Mmm mm
And all days I wept
And all the scars wey I get
Na the kind wey no Dey show for face
Gotten from the once that I call my friends
And Behind me them Dey spoil my name
Why!!!!

As them Dey run their mouth
I Dey hear wetin them Dey talk
Them Dey wonder why
But kiniun ma lo joba eran
Holy Jah Jah Jah
Open the eyes of my understanding
So make I see who Dey for me
And make I see who Dey spoil my joy

Them Dey talk many damn things
I Dey hear wetin them Dey talk
But am not giving a f*ck
As I Dey move i dey face my front
Holly Jah Jah Jah
Open the eyes of my understanding
Make I see who Dey for me
Make I see who Dey spoil my joy

Many men will promise but will fail you
So no mind cause they no owe you
All the battles you've been facing
E wan shake you but no warry
So many time you call
But nobody seem to wan
Answer you ehh
Call on Jaaaahh!!

Father come save my soul
Save my soul Oluwami
Save my soul
Save my soul Oluwa
Father come take control
Save my soul Oluwami
Save my soul
Save my soul

Ahh
Holy Jah Rastafarian
I've been in the dark for so long
When will you show me your light
Or wait
Am I your light?
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Fatoye Pamilerin Fikayo, Gbejewoh Okivie Divine
Copyright: Lyrics © Too Lost LLC

Back to: Kdiv Coco



Kdiv Coco - SAVE MY SOUL (S.M.S) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Kdiv Coco
Featuring: Zeeksounds
Language: English
Written by: Fatoye Pamilerin Fikayo, Gbejewoh Okivie Divine
[Correct Info]
Tags:
No tags yet