Back to Top Down To Bottom

Confidence Video (MV)

Performed by: Kelar Thrillz
Featuring: Prinx Emmanuel
Language: English
Length: 3:25
Written by: Tondrumz, Kingsley Orji
[Correct Info]

Kelar Thrillz - Confidence Lyrics

[ Featuring Prinx Emmanuel ]

Awa ose stranger lori street yi oshaamo
Okwu chukwu bu my confidence!
If you hear my story
You go first give God the glory
No be say I too Holy
But na God dey show me mercy
If you hear my story
You go first give God the glory oh
No be say I too holy no no
But na God dey show me mer-mer-mer-mer-mer-mercy oh na
Confidence!
Okwu chukwu bu my confidence
Sonso chukwu ne yenu'm enough finesse
E dey package the boy with Joyfulness hmm hmm
Everything you do for the boy e dey show show show show (e just dey show for my life)
Na you still dey burst my brain with your olololo
Every time I open my eyes like owo-cho-cho (ehn)
I dey see your goodness and mercies ogologo
Mmm mmm Eeennn eennn
Emma dey for me
E no get anything wey Emma no sabi
If them want to poppu me
Emma no dey gree
If e be like say I hungry
Emma get turkey

Confidence
Okwu chukwu bu my confidence
Muonso chukwu ne yenu'm enough finesse
E dey package the boy with Joyfulness (ah ye o)
Jesus owu otu isi aso
Jesus owu otu isi aso'm oh
Since the day I called upon on name
Wiped away my shame
Gimme love wey dey regularly burst brain oh
Me I want to blow but the way e dey go
I no fit trade you for silver nor gold
Fix my eyes on you (on you)
Make water no carry me go
Abiaro'm Lagos igu bridge
Ibute Ike awuro bisikiti
And everyday I dey sow my seedi
Kwechiri
Ife doro'm Anya wu na chidi
Maazi Kelar Thrillz and Prinx
(Okwu Chukwu bu my confidence)
Igbo proverb
Igbo proverb
(Okwu Chukwu bu my confidence)
Onye ka itukwasiri obi neluwa
Nwanne gwanu'm ebe olile anya gi di kwa neluwa
Okwa I ma mmadu na yu uya
Mmadu na yaripu
Mmadu na tá nu ibe ya ka chewing gum
Atacha abuputa
Share your dreams like Joseph they'll trade you
You never know who is the Judas that'll betray you
Asi na agwo ofu onye furu na wu eke
I've got a big dream if you don't believe me well it's okay
I serve a God who'll never ever fail
Throw caution to the wind
Someday the world would hear me
Ndi na amayi uche chukwu nna né be'm no
Biko ge nti
Dabere na ime Chineke
E ji le amam ihe nke gi
Go write down the vision make it bold on a tablet
If the world turns their back it's all part of the plan bwoy!!!
Okwu chukwu bu my confidence!
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have an Interpretation of these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

We currently do not have these lyrics in English. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

English

Awa ose stranger lori street yi oshaamo
Okwu chukwu bu my confidence!
If you hear my story
You go first give God the glory
No be say I too Holy
But na God dey show me mercy
If you hear my story
You go first give God the glory oh
No be say I too holy no no
But na God dey show me mer-mer-mer-mer-mer-mercy oh na
Confidence!
Okwu chukwu bu my confidence
Sonso chukwu ne yenu'm enough finesse
E dey package the boy with Joyfulness hmm hmm
Everything you do for the boy e dey show show show show (e just dey show for my life)
Na you still dey burst my brain with your olololo
Every time I open my eyes like owo-cho-cho (ehn)
I dey see your goodness and mercies ogologo
Mmm mmm Eeennn eennn
Emma dey for me
E no get anything wey Emma no sabi
If them want to poppu me
Emma no dey gree
If e be like say I hungry
Emma get turkey
If you hear my story
You go first give God the glory
No be say I too Holy
But na God dey show me mercy
If you hear my story
You go first give God the glory oh
No be say I too holy no no
But na God dey show me mer-mer-mer-mer-mer-mercy oh na
Confidence
Okwu chukwu bu my confidence
Muonso chukwu ne yenu'm enough finesse
E dey package the boy with Joyfulness (ah ye o)
Jesus owu otu isi aso
Jesus owu otu isi aso'm oh
Since the day I called upon on name
Wiped away my shame
Gimme love wey dey regularly burst brain oh
Me I want to blow but the way e dey go
I no fit trade you for silver nor gold
Fix my eyes on you (on you)
Make water no carry me go
Abiaro'm Lagos igu bridge
Ibute Ike awuro bisikiti
And everyday I dey sow my seedi
Kwechiri
Ife doro'm Anya wu na chidi
Maazi Kelar Thrillz and Prinx
(Okwu Chukwu bu my confidence)
Igbo proverb
Igbo proverb
(Okwu Chukwu bu my confidence)
Onye ka itukwasiri obi neluwa
Nwanne gwanu'm ebe olile anya gi di kwa neluwa
Okwa I ma mmadu na yu uya
Mmadu na yaripu
Mmadu na tá nu ibe ya ka chewing gum
Atacha abuputa
Share your dreams like Joseph they'll trade you
You never know who is the Judas that'll betray you
Asi na agwo ofu onye furu na wu eke
I've got a big dream if you don't believe me well it's okay
I serve a God who'll never ever fail
Throw caution to the wind
Someday the world would hear me
Ndi na amayi uche chukwu nna né be'm no
Biko ge nti
Dabere na ime Chineke
E ji le amam ihe nke gi
Go write down the vision make it bold on a tablet
If the world turns their back it's all part of the plan bwoy!!!
Okwu chukwu bu my confidence!
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Tondrumz, Kingsley Orji
Copyright: Lyrics © ONERPM PUBLISHING INC

Tags:
No tags yet