KennyBlaze wann
Everybody for Lagos
Na us know where our shoe Dey pain us
Wo gbo kan kan
Idan gan gan
Bi doctor to lon bo nurse
Secure the bag
You get the girls
Iwo lowo oma famous
Na God go save us
Jegbadun bayrock
Welcome to Lagos
Ahn
We go jam popo for admiralty
If you get smoke make you keep am
Eke to wa lana
Won Ma wo 90
Kor Ma lo mumi bi keeper
You Dey sapa
Oun gbe losapa
Lagos people no really send your papa
Awon omo ba lon wa Gle
You be my blood nisho dna
Fola pon this
Ah Lagos
No holiday for Lagos
Though we outside aiye lor
My guys and my neighbors
You no go really wan show
Sheybe na my time
Ko le lor
50 bottles for bayrock
When I pull up in my new door
Them ma see something
If you see me coming
Calm down cause joy is coming
Oluwa lo sho miii
Oh ahh
Omo the street is funny
Only you but all is nothing
You suppose stop to Dey dull me
Stop to deh dully dully
You no get sense
O kan Wurugbon nii
O sise Better make the money
Cause Lagos boys them deh share money
But all this Lagos girls they Dey share booodyy
Everyday we outside
Like person wey dem pursue for house
Brother calm owo wig e La fin fa loud
A pade ni nightlife A de tu ni nice time
Switch off your phone
Tell your boy make he calm down
Fola pon this
Ah Lagos
No holiday for Lagos
Though we outside aiye lo
My guy and my neighbors
You no go really wan show for ...
Sheybe na my time ko le lor
50 bottles for bayrock
When I pull up in my new door
Them ma see something
If you see me coming
Calm down cause joy is coming
Oluwa lo shomi
Ohh ahh
Omo the street is funny
It's well but all is nothing
You suppose stop to Dey dull me
Stop to deh dully dully
Im just living my life
Chop them like kofe salaad
Issa banger
Fola pon this