Back to Top

KennyBlaze - Life Before 18 Lyrics



KennyBlaze - Life Before 18 Lyrics
Official




How far guy
Omo
Am loosing feeling for everyone
I feel like everyone is just fake
But I still deh learn life sha
Let's go to church baby
All na scam
So life is not a bed of roses
I know where my shoe deh pain me
I fee off am Ko wa ko sii
Have seen nigas fall
Have seen niga make it out the hood
Have seen wicked niga
Only silent And them no be full
Tell me what you feel
When everything is not going right
Life is full of probability
The world is a rolling dice
I feel like am free
But I don't no where am stock again
And you won again
But for now you go endure the pain
Childhood is full of fun
Adulthood is school of taught
Tell me how I go deh make living
If I no deh work
Nowadays is sex and drugs
Am sorry is not my fault
Why waiting for GOD time
He no bad if I deh chill with gods
The sobber
Wan make mama proud
Reason life pelu ghana loud
Even for my cradle bed
If I know I for no deh sleep
All for the money
For the doe
Trade my sleep for slips
Be a living things
Put my blood and my soul on this
Life before 18
Everywhere was good though
I don't know I need to stay solid
On my ten toes
Life before 18
Use to think I will be a doctor
Treating sick people
But now igbo mo treat fun monet
Life before 18
Marley cush pelu rogbo
Life is a war
I wish someone could have told us
Life before 18
All that time I no deh fear police
Now is control R or control S
Anytime I see police
Life before 18
Everywhere was good though
I don't know I need to stay solid
On my ten toes
Life before 18
Use to think I will be a doctor
Treating sick people
But now igbo mo treat fun monet
Life before 18
Marley cush pelu rogbo
Life is a war
I wish someone could have told us
Life before 18
All that time I no deh fear police
Now is control R or control S
Anytime I see police
They said I have change a lot
Is a lot that have change me
I feel like am broken
Like nobody to save me
Hursle on a daily
Is sad song for my play list
Stay away from ladies
Am sorry i have to say this
Stay real to myself
Like o jo wo lo ma set
Se na until when I get
Na that time you go cell my cell phone
I feel like everybody who deh love
I no who them be deceiving
Before you turn believer
You gat to no what you believe in
We use to play in raining days
Now we deh pray for raining days
All my days
Remember those time
Wey Christmas deh be like everyday
It all love
When I get the bread them go hail me
Same niga
I don deh notice say them deh hate me
Life before 18
Everywhere was good though
I don't know I need to stay solid
On my ten toes
Life before 18
Use to think I will be a doctor
Treating sick people
But now igbo mo treat fun monet
Life before 18
Marley cush pelu rogbo
Life is a war
I wish someone could have told us
Life before 18
All that time I no deh fear police
Now is control R or control S
Anytime I see police
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

How far guy
Omo
Am loosing feeling for everyone
I feel like everyone is just fake
But I still deh learn life sha
Let's go to church baby
All na scam
So life is not a bed of roses
I know where my shoe deh pain me
I fee off am Ko wa ko sii
Have seen nigas fall
Have seen niga make it out the hood
Have seen wicked niga
Only silent And them no be full
Tell me what you feel
When everything is not going right
Life is full of probability
The world is a rolling dice
I feel like am free
But I don't no where am stock again
And you won again
But for now you go endure the pain
Childhood is full of fun
Adulthood is school of taught
Tell me how I go deh make living
If I no deh work
Nowadays is sex and drugs
Am sorry is not my fault
Why waiting for GOD time
He no bad if I deh chill with gods
The sobber
Wan make mama proud
Reason life pelu ghana loud
Even for my cradle bed
If I know I for no deh sleep
All for the money
For the doe
Trade my sleep for slips
Be a living things
Put my blood and my soul on this
Life before 18
Everywhere was good though
I don't know I need to stay solid
On my ten toes
Life before 18
Use to think I will be a doctor
Treating sick people
But now igbo mo treat fun monet
Life before 18
Marley cush pelu rogbo
Life is a war
I wish someone could have told us
Life before 18
All that time I no deh fear police
Now is control R or control S
Anytime I see police
Life before 18
Everywhere was good though
I don't know I need to stay solid
On my ten toes
Life before 18
Use to think I will be a doctor
Treating sick people
But now igbo mo treat fun monet
Life before 18
Marley cush pelu rogbo
Life is a war
I wish someone could have told us
Life before 18
All that time I no deh fear police
Now is control R or control S
Anytime I see police
They said I have change a lot
Is a lot that have change me
I feel like am broken
Like nobody to save me
Hursle on a daily
Is sad song for my play list
Stay away from ladies
Am sorry i have to say this
Stay real to myself
Like o jo wo lo ma set
Se na until when I get
Na that time you go cell my cell phone
I feel like everybody who deh love
I no who them be deceiving
Before you turn believer
You gat to no what you believe in
We use to play in raining days
Now we deh pray for raining days
All my days
Remember those time
Wey Christmas deh be like everyday
It all love
When I get the bread them go hail me
Same niga
I don deh notice say them deh hate me
Life before 18
Everywhere was good though
I don't know I need to stay solid
On my ten toes
Life before 18
Use to think I will be a doctor
Treating sick people
But now igbo mo treat fun monet
Life before 18
Marley cush pelu rogbo
Life is a war
I wish someone could have told us
Life before 18
All that time I no deh fear police
Now is control R or control S
Anytime I see police
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Afolabi Victor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: KennyBlaze



KennyBlaze - Life Before 18 Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: KennyBlaze
Language: English
Length: 2:46
Written by: Afolabi Victor
[Correct Info]
Tags:
No tags yet