[ Featuring DaVido ]
606 Music
Skillar
It's Davido
Ketchup and the Chicks here
Ketchup and the chicks I dey here
JFEM na him do the beat
Climb the chair and climb the table
Everywhere the jam dey hit
Quarter to Eight and you know it's getting late
All the girl wey dey my table
Hold your man it's getting late
Baby Oh Baby Oh
Where you dey go this night
Baby Oh Baby Oh
Follow me no delay
Baby Oh Baby Oh
Can you go this night?
Baby Oh Baby Oh
Follow me no delay
Kini yen ma a gbon gbon
Omo omo s'o mo mo?
Sisi je k'alo lo
Omo s'o mo mo?
Ehhh
Kini yen ma a gbon gbon
Omo omo s'o mo mo?
Sisi je k'alo lo
Omo omo s'o mo mo?
Omo s'o mo mo? Ehhh
As I move follow my lead
University dem try
But for the Street we use the OT
Water carry me go if I lie
Banky W capable for EME na him be head
If you know say you capable
Baby come give me the head
Baby Oh Baby Oh
Where you dey go this night
Baby Oh Baby Oh
Follow me no delay
Baby Oh Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh Baby Oh
You must to follow me no delay
For the street dey call me Baddest
I got cash not only assets
Baby girl just shake your assets
Give me key I want to access
Am not playing with you
I don't wanna break your heart
And I know I'll never leave you
And I knew that from the start
This remix is too ignitious
Baby Oh Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh Baby Oh
Follow me no delay
Baby Oh Baby Oh
Can you go this night?
Baby Oh Baby Oh
Follow me no delay
Kini yen ma a gbon gbon
Omo omo s'o mo mo?
Omo je k'alo lo
Omo s'o mo mo?
Ehhh
Kini yen ma a gbon gbon
Omo omo s'o mo mo?
Omo je k'alo lo
Omo omo s'o mo mo? Omo s'o mo mo?
Ehh
Mini mini mani mo
Girl just go down dey touch your toe
Mini mini mani mo
Girl just go down dey touch your toe
Oya girl whine for the man them
Whine for the man them
Take all my money and whine for the man them
Whine for the man them take take allmy money
Chill 'round the table all the money wey we get
Davido you know money dey and you know we runthe street
If you know you be my Nigghar makeyou put iton
Baby Oh Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh Baby Oh
Follow me no delay
Baby Oh Baby Oh
Kini yen ma a gbon gbon
Omo omo s'o mo mo?
Sisi je k'alo lo
Omo s'o mo mo?
Ehhh