Back to Top

king derrick - Trust Me Lyrics



king derrick - Trust Me Lyrics
Official




Horus
Why You no trust me wen I give you d keys
D keys to my heart
Baby girl Why You no trust me wen I give you d keys
D keys to my heart

Wetin I for do without money
Eh, Without monica !!

Everyday na your matter
I dey think for my head
Eh for my head


I calculate mathematics
Me and you na jagagantis

U be my nemesis x2

I dey see my soul dey
Commot from my body Wen you bounce
I dey see white angels wen put it inside
No be say I don craze like this so?
No be say I don see my creator!
No be say I don maya like this so
No be say I don hmm


Why You no trust me wen I give you d keys
D keys to my heart
Baby girl Why You no trust me wen I give you d keys
D keys to my heart

It's a hit it's a hit
It's gonna be your favorite hit
Ima put rexxie on the beat

It's a hit it's a hit
It's gonna be your favorite hit
Ima put wizzy pon the beat


Watin my eye don see
I no fit talk am
Back in d days I no fit chop
Now see dem, dem wan feature

What you gonna do wen a man need shelter
You waka go u give an your shoulder ?

Million dollar bill
You no fit talk
You can check wrist
It's Louis V
I came for the chicks and my melody tone

Tananatananatanana.........

It's a hit it's a hit
It's gonna be your favorite hit
Ima put rexxie on the beat

It's a hit it's a hit
It's gonna be your favorite hit
Ima put wizzy pon the beat

LyricsBy realkingderrick
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Horus
Why You no trust me wen I give you d keys
D keys to my heart
Baby girl Why You no trust me wen I give you d keys
D keys to my heart

Wetin I for do without money
Eh, Without monica !!

Everyday na your matter
I dey think for my head
Eh for my head


I calculate mathematics
Me and you na jagagantis

U be my nemesis x2

I dey see my soul dey
Commot from my body Wen you bounce
I dey see white angels wen put it inside
No be say I don craze like this so?
No be say I don see my creator!
No be say I don maya like this so
No be say I don hmm


Why You no trust me wen I give you d keys
D keys to my heart
Baby girl Why You no trust me wen I give you d keys
D keys to my heart

It's a hit it's a hit
It's gonna be your favorite hit
Ima put rexxie on the beat

It's a hit it's a hit
It's gonna be your favorite hit
Ima put wizzy pon the beat


Watin my eye don see
I no fit talk am
Back in d days I no fit chop
Now see dem, dem wan feature

What you gonna do wen a man need shelter
You waka go u give an your shoulder ?

Million dollar bill
You no fit talk
You can check wrist
It's Louis V
I came for the chicks and my melody tone

Tananatananatanana.........

It's a hit it's a hit
It's gonna be your favorite hit
Ima put rexxie on the beat

It's a hit it's a hit
It's gonna be your favorite hit
Ima put wizzy pon the beat

LyricsBy realkingderrick
[ Correct these Lyrics ]

Back to: king derrick



king derrick - Trust Me Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: king derrick
Language: English
Length: 2:58
[Correct Info]
Tags:
No tags yet