Back to Top

Kingeorge - Dont Dull Lyrics

Kingeorge - Dont Dull Lyrics

Sexy come whine pon me cocky
You know I can't judge
Whine get the money
Say Make you run come mi ends
Me no get time to waste
And if you whine good
Then you gon earn it
She say she gat a boo o
But she still don't wanna let me go o
Me don't know what to do
The thing Dey do am like dejavu o

(So I tell am) x2
Don't dull
Don't dull
Don't dull
Don't dull

If you see the lifestyle x2
You go lockup
When you cash
Shawdy you go shut up

Say this baby be my porn hub
She go streak me the pics I go like so I ghas sub
Chewing gum don be gum drop
She dey call me the name anytime I dey try chop
I be oga benefactor
I dey comot like film anyday I be actor
See Godzilla don dey pipe up
So I fire all my enemies to ash off to stay wicked
Too wicked
This beat go scatter we head
Shave all my opps with gillette make my money soft on me men
I don't really give a f** damn If you thought I've been slipping
Chop your girl like potato and she likes it when I'm peeling

I get boys for the uptown
Shawty pull up with bussdown
If ur kele pass here i no go lie we go chop am
Oga why u con dey hoard am
E con be like say na day school, no dey bother
U dey para pass ur mother
(na the henny wey dey )
Na the henny wey dey cause am
We dey turn up helicopter wey the order
Make the shima come
Money dey na the reason why she like us
I dey back i dey feel am bros
I get money with the gees i trust
Na only me and my abonten
Spoil am till e rotten
Omo the shodi too omo the shodi too naughty
Malo fi lo kulolomi
Talk say i dey cure her conji

(So I tell am) x2
Don't dull
Don't dull
Don't dull
Don't dull

If you see the lifestyle x2
You go lockup
When you cash
Shawdy you go shut up

Wahgwan....

Don't dull...
How you do that thing, go make i f*ck up...
Make a broda man off, no way to focus...
Shawdie drive a nigga crazy make I hit wall

I no go lie, your hips no dey lie
Onion with the booty, girl you make all my niggas dey cry...
Way your waist be moving, you can make elmani hypnotize...
Give you all my time you must tire, how you run for my mind.
You the one I want, no dey cap, am saying my mind

Time is of the essence, kiss me make I get sense....
Bad man is going broke, when he pays for his wickedness...
No be so person dey fine, girl you are wicked...
You dey make me go and come, you dey f*ck up my system

U dey burst up my ticket
Drip too cold niggas know i'm the sickest
G na over 100 if ur nigga wan still test
Pullup the geng
Mans got homies in the ends

(So I tell am) x2
Don't dull
Don't dull
Don't dull
Don't dull

If you see the lifestyle x2
You go lockup
When you cash
Shawdy you go shut up
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: George Terhemba
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Kingeorge

Kingeorge - Dont Dull Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Kingeorge
Featuring: Geezyshore, Moefasa, EWUGA, Elmani Drill, Hypeman Eddie
Language: English
Length: 3:55
Written by: George Terhemba

Tags:
No tags yet