Back to Top

Kingsley King - Don't Kill My Vibe (feat.Juni Hype,senario World,pk&knick Knack) Lyrics

Kingsley King - Don't Kill My Vibe (feat.Juni Hype,senario World,pk&knick Knack) Lyrics
Official

What's happening team kingsley king
Peter what's happening
You know the thin gwan
This one is for the streets
My kingsley king wag1
Look it into my Eyes
You see fire
Bad energy dem go tire
Say mi overflow no retire
As you de hustle pon the road inna mokola
Life don't easy
Still you workin hard everyday
But one day the hustle gwaan pay
As you dey walka pon road de wonya
Tsokor, labadi
Ikeja, ebulegba
Iyanorbaja, oshodi james town
Inna ghana
Mamobi nima
Bad energy we no dey see am
Fight dem like
Mike and joshua
Never give up
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
Am here for the money
That be why adey stress for the money
Adey look unto Jah all day, hoping sey 3b3 seti ama me
But economy no be easy no
Edey break us into pieces bro
Most of us are bleeding
Mummy dey ask me money but meni bi ah
See right sister dey call
Afor pick am quick before she bore
We for make am quick before we gone
The street make hot
Potholes pii but we still dey top
Afeyi de3 mapem, ewurade b3gye me o
Maso ay3 she ac no mpo k) low
Dont let my enemies laugh at me
Afe sisei na ma achieve all my dreams kr3
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
If you feel that vibe
It like the holy ghost shakn
I love when he point me to the true and the fake heads
Ain't no magazine scheme dream bigga bigga than that
I count crowns in my sleep
Say amen to da trap
You may not understand oh cuz u lack in oppression
But the ones on the bottom geta standin ovation
You can shottie my body send me on a vacation
Ima fly fly fly while you stuck in the basement
My vibe can't be stopped, it won't be killed
Ain't nobody tearin down, what the Lord has built
The Blood spilt gives power, as The Spirit fills
Each and every one of us, who know the God Is Real
So rise up rise up, ain't nothin killing the vibe
Forever movin to the music, while we chill in the Light
Rise up Rise up, walkin this road called Life
Till we make it through, and dance with our Lord in the Sky
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Kingsley King
Copyright: Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., O/B/O DistroKid

Kingsley King - Don't Kill My Vibe (feat.Juni Hype,senario World,pk&knick Knack) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet