Back to Top

Omni Do Do Do II (feat. Adibs & Victor Treasure) Video (MV)






Ko'rale - Omni Do Do Do II (feat. Adibs & Victor Treasure) Lyrics




Papari pa pa
Papari pa pa
Papari pa pa
Papari pa pa

Omini do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible
For you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible
For you

My commando
Anything you mix na better combo
Impossible na nothing for your hand
You don do do do
You never tire oooo
I don taste and see
Now I no fit leave
Because I believe
That my God is good

Taste and see
That the Lord is good
He's so faithful
Never fails
Taste and see
That my God is good
He's so faithful
Never fails

Omini do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible
For you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible
For you

I fit to do anyhow cause your love e dey shaky me
The people dey fear they wan carry me
And then me i tell them
The things wey you do for me
They no fit to understand
And me sef I don dey shout
Me sef I don dey tell them
Come and taste this my God
Come and taste this love oooo

Taste and see (taste and see yeah yeah yeah)
That the Lord is good
He's so faithful
Never fails
Taste and see(taste and see o yo yo)
That my God is good
He's so faithful
Never fails

Omini do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible
For you (for you, for you, for you)
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible
For you
Everything dey possible
For you

Papari pa pa
Papari pa pa
Papari pa pa
Papari pa pa
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Papari pa pa
Papari pa pa
Papari pa pa
Papari pa pa

Omini do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible
For you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible
For you

My commando
Anything you mix na better combo
Impossible na nothing for your hand
You don do do do
You never tire oooo
I don taste and see
Now I no fit leave
Because I believe
That my God is good

Taste and see
That the Lord is good
He's so faithful
Never fails
Taste and see
That my God is good
He's so faithful
Never fails

Omini do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible
For you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible
For you

I fit to do anyhow cause your love e dey shaky me
The people dey fear they wan carry me
And then me i tell them
The things wey you do for me
They no fit to understand
And me sef I don dey shout
Me sef I don dey tell them
Come and taste this my God
Come and taste this love oooo

Taste and see (taste and see yeah yeah yeah)
That the Lord is good
He's so faithful
Never fails
Taste and see(taste and see o yo yo)
That my God is good
He's so faithful
Never fails

Omini do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible
For you (for you, for you, for you)
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible
For you
Everything dey possible
For you

Papari pa pa
Papari pa pa
Papari pa pa
Papari pa pa
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Daniel Johnson
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ko'rale

Tags:
No tags yet