Back to Top

Lakizo Entertainment - Flex [Album] Lyrics

Lakizo Entertainment - Flex [Album] Lyrics
Official

[ Featuring Terri, Ceeza Milli, Bella Shmurda ]

It's Lakizo baby
Oh ah da
Oh ah da
It's Lakizo baby

I don't give a face
Fine fine girls wan follow me to my place
I no know why but they wan run my race oh
So many people dem wan judge my case
So I tell them gbess

Some of them say them no know me
But ash'oju won wan ari boshey je oh
Na baba God dey do am all the way oh
Ash'oju won koni sheyiwon oh yeah
Milliana say

I don't give a face
Fine fine girls wan follow me to my place (Kpopo ne)
Don't know why but they want to run my race ohh yeah (Don dey feel hi-ray)
So many people dem want to judge my case
So I tell them gbess (Gbess oh)

Man dey jump into that kind of beat na
Nobody can see me
Steady cruising my SUV
The blessing pass wetin dem fit see
And all the girls wey no wan been see me
Now na me dem wan see
Abeg let's stop to jealous me
Say na God na he dey bless me ohh

I'm man on fire (Fire)
Me I no fit to tire (Tire)
Gone are the days wey man frustrate
But nowadays man appreciate (Ahh)
Kilo tun fe oh
Man dey on top pepper oh
Cause I no fit fail I put them for shame
Them no get choice

Back in the days (Back in the days yeah)
Them no show me love
Them no wan look my face (Look my face oh)
Them know say me I'm covered by the grace (By the grace oh)
And I just want to walk over my way oh (Cover my face)
It's cover my self oh

I just wan dey flex oh (Flex oh)
And I just want to buy my mama Benz (Buy my mama Benz)
No be first time wey I dey carry first oh
So tell me brother why you con dey vex oh
When you no wan invest (Don dey feel hi-ray)

All the Gucci and the Versace
Since I be man for my mummy
Balling daily with them my homies
Now you looking like say you know me
I be burning burning fire
Get plenty plenty cheddar
Living life that I desire
Now I'm balling no retire

Where you dey when I dey feel my pain
When I dey run my race
Now you wan come my place
Where you dey when nobody dey
When dem no look my face
Now you wan come my place

Oya setima setima setima setima setima fu gon
Oh setima setima gb'oti wa shi'le
Wa gb'oti wa kava
All the Gucci and the Versace
Since I be man for my mummy
Balling daily with them my homies
Now you looking like say you know me

I be counting counting Do-llar
Rolling rolling fi-re
Everything all nice
Everyday na Christmas
Oya setima setima setima setima setima fu gon (Kpopo ne)
Oh setima setima gb'oti wa shi'le
Wa gb'oti wa kava (Don dey feel hi-ray)

It's STG
It's Lakizo baby
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Lakizo Entertainment
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Lakizo Entertainment - Flex [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet