Back to Top

Lamii - Keep on Rocking Lyrics



Lamii - Keep on Rocking Lyrics




See i be the boy wey them don dey wait for
Na me be the man wey dem don dey wait for
People come dey talk say
Shey na the king be this
Everybody wait na the king be this
Why dey make us wait the thing be this

Oya jijo Lamii repete
Jijo lamii repete
Keep on rocking fe lele
Keep on rocking fe lele
Jijo Lamii repete
Jijo Lamii repete
Keep on rocking fe lele
Keep on rocking fe lele

Bad man me i no day lose lamii wonder
Bad man straight from the roots
Kunta Kinte me i'm on the loose
Catch me if you can i no dey lose
Cast and bind all the baboons
Do do oghene do
Man i don dey do what they can not do
Me i just dey pepper dem mo Talenu
Me and you no be category ooo
Mo nbo biti speaker ken wood
Mon fo
See, fire burn all the enemies
Many men aim but many miss
So when i pull up in my mercedes benz
Make no bags please no dey tell me nonsense

Oh come on come on celebrate me
Omo yoruba ni mi no dey demonize me oh
Come on Come on jubilate ni
Toba ti ri mi ni gboro koya jubilate ni ooo

See Jah don blessed this boy no man can curse
Man can curse
Patek Patek no Michael Kors
We dey go higher and they can't stop us
We be live wire and they can't touch us
Can't touch us
Can't touch us
Wallahi ta lahi they can't touch us
I'm counting my blessings so count up yours
Count up yours
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




See i be the boy wey them don dey wait for
Na me be the man wey dem don dey wait for
People come dey talk say
Shey na the king be this
Everybody wait na the king be this
Why dey make us wait the thing be this

Oya jijo Lamii repete
Jijo lamii repete
Keep on rocking fe lele
Keep on rocking fe lele
Jijo Lamii repete
Jijo Lamii repete
Keep on rocking fe lele
Keep on rocking fe lele

Bad man me i no day lose lamii wonder
Bad man straight from the roots
Kunta Kinte me i'm on the loose
Catch me if you can i no dey lose
Cast and bind all the baboons
Do do oghene do
Man i don dey do what they can not do
Me i just dey pepper dem mo Talenu
Me and you no be category ooo
Mo nbo biti speaker ken wood
Mon fo
See, fire burn all the enemies
Many men aim but many miss
So when i pull up in my mercedes benz
Make no bags please no dey tell me nonsense

Oh come on come on celebrate me
Omo yoruba ni mi no dey demonize me oh
Come on Come on jubilate ni
Toba ti ri mi ni gboro koya jubilate ni ooo

See Jah don blessed this boy no man can curse
Man can curse
Patek Patek no Michael Kors
We dey go higher and they can't stop us
We be live wire and they can't touch us
Can't touch us
Can't touch us
Wallahi ta lahi they can't touch us
I'm counting my blessings so count up yours
Count up yours
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Faruq Salami
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Lamii



Lamii - Keep on Rocking Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Lamii
Language: English
Length: 1:37
Written by: Faruq Salami

Tags:
No tags yet