Back to Top

Late Nights, Early Days Video (MV)

Performed By: LAYCON
Featuring: Oladapo
Language: English
Length: 2:09
Written by: Laycon, Olapodo Tonade, Taiwo Ojekunle

LAYCON - Late Nights, Early Days Lyrics

[ Featuring Oladapo ]

LATE NIGHTS, EARLY DAYS
OMO OPE N SISE, OG SHOW ME WAY
YOU KNOW SAY I GET THE DRIVE NA
AND THE CAR NA AUTOMATIC
I GET SKINNY LEGS
BUT I BALL LIKE ANSU FATI

MODE TIJE GARRI ATI PAKI
BACK WHEN I GO JUST DEY IMAGINE SAY I DEY FOR ABU DHABI, LONDON
MAKE MY NAME JUST DEY ECHO
LIKE DELAY WEY DEY END SONG

ALL OF DEM MUST

I DON PLAY WITH FIRE
BACK WHEN I WAS YOUNG I DON PLAY WITH TYRE
HIDING FROM THE SUN
DEM DON SHADE ME TIRE
BUT OLUWAYEMISI CAUSE ARIBISALA

AND MANY PEOPLE KALA
BUT NO WAHALA
I GO RIDE ON
EVEN IF DEY REMOVE THE LADDER
I GO CLIMB UP

BACK WHEN I NO KNOW THE REASON
CAUSE BACK THEN I NO GET SHISHI
BUT NOW I DEY JIGGY

BACK WHEN DEM NO BELIEVE ME
BACK THEN WHEN NOTHING EASY
INDUSTRY DEY TRY DECIEVE ME
EVEN IF DEM FEEL ME DEM WAN STILL CHEAT ME

ALL OF DEM MUST FO TO PIECES
FO TO PIECES
ALL OF THEM MUST FO TO PIECES
FO TO PIECES

SO, EVERYBODY ACTS LIKE THEY'VE FIGURED EVERYTHING OUT
LIKE IN LIFE, YOU HAVE'NT FIGURED IT OUT
EVEN IN MUSIC I HAVE'NT FIGURED IT OUT

SO, IM JUST TRYING TO EXPLORE
AND TRYING TO EXPERIENCE EVERYTHING THAT HAS TO COME WITH MUSIC
LIKE ITS THE SAME WAY I WOULD EXPERIENCE DIFFERENT CULTURES
IM EXPERIENCING DIFFERENT SOUNDS

BUT I KNOW WHO I AM
IM A KING
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Laycon, Olapodo Tonade, Taiwo Ojekunle
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: LAYCON

Tags:
No tags yet