[ Featuring Oladapo ]
LATE NIGHTS, EARLY DAYS
OMO OPE N SISE, OG SHOW ME WAY
YOU KNOW SAY I GET THE DRIVE NA
AND THE CAR NA AUTOMATIC
I GET SKINNY LEGS
BUT I BALL LIKE ANSU FATI
MODE TIJE GARRI ATI PAKI
BACK WHEN I GO JUST DEY IMAGINE SAY I DEY FOR ABU DHABI, LONDON
MAKE MY NAME JUST DEY ECHO
LIKE DELAY WEY DEY END SONG
ALL OF DEM MUST
I DON PLAY WITH FIRE
BACK WHEN I WAS YOUNG I DON PLAY WITH TYRE
HIDING FROM THE SUN
DEM DON SHADE ME TIRE
BUT OLUWAYEMISI CAUSE ARIBISALA
AND MANY PEOPLE KALA
BUT NO WAHALA
I GO RIDE ON
EVEN IF DEY REMOVE THE LADDER
I GO CLIMB UP
BACK WHEN I NO KNOW THE REASON
CAUSE BACK THEN I NO GET SHISHI
BUT NOW I DEY JIGGY
BACK WHEN DEM NO BELIEVE ME
BACK THEN WHEN NOTHING EASY
INDUSTRY DEY TRY DECIEVE ME
EVEN IF DEM FEEL ME DEM WAN STILL CHEAT ME
ALL OF DEM MUST FO TO PIECES
FO TO PIECES
ALL OF THEM MUST FO TO PIECES
FO TO PIECES
SO, EVERYBODY ACTS LIKE THEY'VE FIGURED EVERYTHING OUT
LIKE IN LIFE, YOU HAVE'NT FIGURED IT OUT
EVEN IN MUSIC I HAVE'NT FIGURED IT OUT
SO, IM JUST TRYING TO EXPLORE
AND TRYING TO EXPERIENCE EVERYTHING THAT HAS TO COME WITH MUSIC
LIKE ITS THE SAME WAY I WOULD EXPERIENCE DIFFERENT CULTURES
IM EXPERIENCING DIFFERENT SOUNDS
BUT I KNOW WHO I AM
IM A KING