Back to Top

Layo Isaac - Black Magic Lyrics

Layo Isaac - Black Magic Lyrics

Open the door to your heart make I enter
I could be the one you call in Quanta
Hey now Hey now rush it up don't slow down
I like how you dey do me right now

Black Magic Black Magic
This your love dey do me mumu
Na na na na na na
Black Magic Black Magic
Be like say you do me juju
If you leave me I fit die

Black Magic Black Magic
This your love dey do me mumu
Na na na na na na
Black Magic Black Magic
Be like say you do me juju
If you leave me I fit die

Open the door make I sit down close
I sabi all the things wey you want just before you talk
Hey now Hey now rush it up don't slow down
And I like how you just dey do me like that
And when you come knocking on the door
I'll be right there begging for more
I dey beg make you no just leave me like that

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: OLANREWAJU EWUYEMI
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Layo Isaac

Layo Isaac - Black Magic Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Layo Isaac
Language: English
Length: 2:37
Written by: OLANREWAJU EWUYEMI

Tags:
No tags yet