Back to Top

Luckystar - Pain Lyrics



Luckystar - Pain Lyrics
Official




(Is Brill Studio)
Lucky Star
Am in pain, am in pain ah Ahnn
Wetin I dey feel now Currently (Currently)
My mind no dey go Accurately
(Ahh ahnn.. Ahhh..)
I don dey lose my Energy
(Energy... Energy)
My body no feel Anything
(At all...at all)
Oh, I no trust this love
Need nothing wey go kill my joy
Like I no trust any soul
Oh, I no trust this World
There was nobody wey love me
When I dey race on my road
Oh no, am in Pain
Am in Pain, am in Pain Oh noo
Oh no, am in Pain
Am in Pain, am in Pain Oh noo
I don too waka waka
I don travel many miles
I won't give up on this journey
Until I find Peace of mind
(I don too waka waka
I don travel many miles
I won't give up on this journey
Until I find Peace of mind)
Underrated, Peace of mind is underrated
I just want to feel Comfortable
Igbo and Shayo on my table, (yeyeh)
Cos is underrated
Peace of mind is underrated
I just want to feel Comfortable
Igbo and Shayo on my table
Oh no am in Pain
Am in Pain, am in Pain Oh noo
Oh no am in Pain
Am in Pain, am in Pain Oh noo
Soso take my pain away
Soso take my pain away
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

(Is Brill Studio)
Lucky Star
Am in pain, am in pain ah Ahnn
Wetin I dey feel now Currently (Currently)
My mind no dey go Accurately
(Ahh ahnn.. Ahhh..)
I don dey lose my Energy
(Energy... Energy)
My body no feel Anything
(At all...at all)
Oh, I no trust this love
Need nothing wey go kill my joy
Like I no trust any soul
Oh, I no trust this World
There was nobody wey love me
When I dey race on my road
Oh no, am in Pain
Am in Pain, am in Pain Oh noo
Oh no, am in Pain
Am in Pain, am in Pain Oh noo
I don too waka waka
I don travel many miles
I won't give up on this journey
Until I find Peace of mind
(I don too waka waka
I don travel many miles
I won't give up on this journey
Until I find Peace of mind)
Underrated, Peace of mind is underrated
I just want to feel Comfortable
Igbo and Shayo on my table, (yeyeh)
Cos is underrated
Peace of mind is underrated
I just want to feel Comfortable
Igbo and Shayo on my table
Oh no am in Pain
Am in Pain, am in Pain Oh noo
Oh no am in Pain
Am in Pain, am in Pain Oh noo
Soso take my pain away
Soso take my pain away
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Amaechi Francis
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Luckystar



Luckystar - Pain Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Luckystar
Language: English
Length: 2:53
Written by: Amaechi Francis

Tags:
No tags yet