Back to Top

Manifest - We dey manage [Album] Lyrics

Manifest - We dey manage [Album] Lyrics
Official

Chale how you dey

Chale wossop me I dey
How are you doing managing
How be the job e be cool side note damaging
And your girl oh she dey she just chop her birthday
And your mommie cool kraa she dey church on sunday
What be the move oh my guy couple of moves all pae
I dey do some runnings if I hit then apae
And yourself oh normal I dey like I no dey
I just chok cool one corner dey wedge pay day
Insha'Allah this year diɛ I for marry
The yaanom no fit pour sand in my garri
Haha hehe haha hehe abi you barb
Mek we link op better time abi you barb

Zero cedis in my savings but at least we dey manage
I no pay the light bill but at least we dey manage
Job side side hard small but at least we dey manage
How I for do we dey manage oh kapish we dey manage
Still dey mommie ein house but you know we dey manage
Fall asleep with my doubts but you know we dey manage
Visa bounce but if we get some pounds we go manage we dey manage

How are you fine thank you it's a been long time oh
You don't look for me oh why is it a sign oh
And you oh me i'm blessed and highly favored
Even today I did morning devotion with my neighbours
Are you still with your boy I had to leave him in a haste
Sɛ ɔno diɛ girl bia ɔhyɛ skirt yɛ ne taste
What a waste anyway my new guy I met him church
Bible study he's God fearing I think it works
And you oh me right now I'm focused on my studies
Getting my 3rd degree saa saa steady
But some one prof is always worrying me
I don't want to agree he'll change my grade A to a B
Ohoh Ghana mpanyin boni nkoa same thing happened at my uni
Oh oh well yɛ bɛ fa no saa see you later wai

Still dey mommie in house but u know we dey manage
Fall asleep with my doubts but u know we dey manage

Mek I take you thru a little illustration
Show you two Ghanaians in a conversation
We like to talk you would think that it's an occupation
So so managers dey this nation

Chale I see you keep when be the last time
You hear sey Kofi die oh sigh what happen am
Mmm this one someway
Onom akura duro ein wife lef am heartbreak
But Kofi paa same Ghana we dey inside
Last time I see am everything cool for ein side
We even go car park he show me ein new ride
Pictures on the phone big wedding house new bride
Truth be sey Kofi couldn't cut his coat
According to his size happiness a joke
Same Ghana that we dey different cabins same boat
We all say we're managing but some barely afloat

We all say we are managing but some barely afloat
But every four years they go come for wanna votes
But if talk some they go talk sey I be partisan
But rather than staying silent we for stay woke
We dey on a continent with the youngest population in the world
But the truth the youth don't have water in the well
So we thirst for a change that seems to never come
In a words of a spiritual we shall overcome
Our welfare depends on our healthcare
Hospitals and roads that we need they are not there
Affordable and quality education that's fair
But thus far masses struggling to have bus fare oh oh
Expensive water wey dey flow thru the taps
The youth vex their potential is untapped
Please tell the elders their children no want relax
The future won't be built on apathy chale facts
Ghana yɛ yɛ diɛ so we criticize it
Protect rights and freedoms don't minimize it
Not too much to demand for a living that is decent
Amanfuor this here is non partisan dissent ehen
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: M Anifest
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Manifest

Manifest - We dey manage [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Manifest
Length: 3:25
Written by: M Anifest

Tags:
No tags yet