Eyen Ima mi, nek unek do sio Mko ise
Ehhh
Eyen Ima mi, nek unek do sio mko ise
Ehhh
Eh eh
The things wey my eyes see
E dey make me shout
Hallelujah eh
They say I fall but I stand o
And I bounce back o
See, Every morning o
I dey thank God o
Hallelujah eh
Everybody follow me say
Hale hale Okokbioko
Showers of blessings
Showers of blessings
My papa bless me
My papa bless me
Showers of blessings
Showers of blessings
My papa bless me
My papa bless me
Eyen Ima mi, nek unek do sio Mko ise
Ehhh!
Eyen Ima mi, nek unek do sio Mko ise
Ehhh!
See Make we dance
Odi Dan Dan
Make we roll akpoti
Odi Dan Dan
Oya dance
Odi Dan Dan
Make we roll akpoti
Odi Dan Dan
Ima obong, emem obong
Etoro obong bong bong bong
Etoro obong
Uduak obong,mfon obong
Ekene mie n ekom abasi o
Showers of blessings
Showers of blessings
My papa bless me
My papa bless me
Showers of blessings
Showers of blessings
My papa bless me
My papa bless me
Eyen Ima mi, nek unek do sio mko ise
Ehhh
Eyen Ima mi, nek unek do sio mko ise
Ehhh
Eh eh
Eh eh, Hallelu, hallelu
Oya join me say
Hallelujah eh
Hallelu, hallelu
Make una join me say
Hallelujah eh
Eh eh, Hallelu, hallelu
Oya join me say
Hallelujah eh
Hallelu, hallelu
Make una join me say
Hallelujah eh
Hallelujah eh eh
Oh oh oh oh oh
Hallelujah eh
Eyen Ima mi, nek unek do sio Mko ise
Ehhh
Eyen Ima mi, nek unek do sio Mko ise
Ehhh