Back to Top

MC Rhymz - Anthem Lyrics

MC Rhymz - Anthem Lyrics
Official

Rhymz okay na
Cash out
Buy Benz
Mad flex
It's the Anthem

We go Cash out Ehen
Buy Benz Ehen
We go come chill with the fine girls Ehen
I'll be the Man U like, United Ehen
New York and Dubai next Ehen

New whip Ehen
Gucci Ehen
When we pull up, bro we too clean Ehen
All the girls want make we put prick Ehen
Rocking rare shit like Odunsi Ehen

We go ball on the haters
Yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo
We go Carry the paper jaiye my mama
Yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo
We go ball on the haters
Yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo
We go Carry the paper
Yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo

One time for the road one time one time
One time for the goals one time one time
One time for the people wey say we no go blow we done blow

This year na to work hard sure pass
I dey find G Boy to drop bar
I done drop bars for months now
And nothing show nothing show

One time for my people wey sabi
Wey dey put my music out like say I be their padi
Don't pay attention with the bar to put your mind at ease
You go see crazy alert like say you done dey call Lati
And

Cash out Ehen
Buy Benz Ehen
We go come chill with the fine girls Ehen
I'll be the Man U like United Ehen

Focused on my paper
Like say I dey obey invigilator
Cos Life is a test that's the examination
Bro if you wan yarn you gotta send the money ASAP

Cos Time is money
And Life's a journey
I want to fly my mummy to London so I gatta find the money

I dey work hard I no dey find 6 packs
Way too focused no dey try distract
I got heights I dey try to reach mehn
Last year I was nothing to these girls
But this year

Cash out ehen
Buy Benz ehen
We go pull up with the Mandem ehen
Tan tan tan tan tan tan tan ehen
Tan tan tan tan tan tan tan tan ehen

New whip ehen
Gucci ehen
You be so them take buri butuse

You fit put that part na
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Micheal Chidiebere
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: MC Rhymz

MC Rhymz - Anthem Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: MC Rhymz
Length: 3:02
Written by: Micheal Chidiebere

Tags:
No tags yet