Back to Top

M-CLIP & Dgrand_poobah - THERAPY (feat. Nathanjae) Lyrics



M-CLIP & Dgrand_poobah - THERAPY (feat. Nathanjae) Lyrics
Official




Tell em when they hear me
Na dia therapy
F*ck up with the rhythm, that's my melody
Very Bad and deadly, that's my energy
Omo you know
Whats up
Let's go
Omo e choke oh ya ya
Tell em when they hear me
Na dia therapy
F*ck up with the rhythm, that's my melody
Very Bad and deadly, that's my energy
Omo you know
Whats up
Let's go
Omo e choke oh ya ya
It's an ajinomoto vibe o
Anytime I carry mic o
Cos i dey giddem na
Drive dem loco
Even on a motorcycle
Poobah d great o you be baba now oh
Boy Jae, you be superman
And M-clip Mr Babalawo
Real gbedu for their body wotowoto
Tell em when they hear me
Na dia therapy
F*ck up with the rhythm, that's my melody
Very Bad and deadly, that's my energy
Omo you know
Whats up
Let's go
Omo e choke oh
Boy
It's a different story when you roll with me
F*ck all these haters, they can't talk to me
Sorry to dem niggas wey dey plan for me
Goal getter, there's no stopping me
See my fans dey support me
When I dey down, they comfort me, yeah
When man lost, dem look for me
And oluwa still dey for me
Omo dem no know, God dem no know
When I dey wallow for my sorrow
Man dey walk from Ojo to Magodo
Now I dey live my life like YOLO
No, no, God dem no know
When I dey wallow for my sorrow
Man dey walk from Ojo to Magodo
Now I dey live my life like YOLO, yah
Tell em when they hear me
Na dia therapy
F*ck up with the rhythm, that's my melody
Very Bad and deadly, that's my energy
Omo you know
Whats up
Let's go
Omo e choke oh ya ya
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Tell em when they hear me
Na dia therapy
F*ck up with the rhythm, that's my melody
Very Bad and deadly, that's my energy
Omo you know
Whats up
Let's go
Omo e choke oh ya ya
Tell em when they hear me
Na dia therapy
F*ck up with the rhythm, that's my melody
Very Bad and deadly, that's my energy
Omo you know
Whats up
Let's go
Omo e choke oh ya ya
It's an ajinomoto vibe o
Anytime I carry mic o
Cos i dey giddem na
Drive dem loco
Even on a motorcycle
Poobah d great o you be baba now oh
Boy Jae, you be superman
And M-clip Mr Babalawo
Real gbedu for their body wotowoto
Tell em when they hear me
Na dia therapy
F*ck up with the rhythm, that's my melody
Very Bad and deadly, that's my energy
Omo you know
Whats up
Let's go
Omo e choke oh
Boy
It's a different story when you roll with me
F*ck all these haters, they can't talk to me
Sorry to dem niggas wey dey plan for me
Goal getter, there's no stopping me
See my fans dey support me
When I dey down, they comfort me, yeah
When man lost, dem look for me
And oluwa still dey for me
Omo dem no know, God dem no know
When I dey wallow for my sorrow
Man dey walk from Ojo to Magodo
Now I dey live my life like YOLO
No, no, God dem no know
When I dey wallow for my sorrow
Man dey walk from Ojo to Magodo
Now I dey live my life like YOLO, yah
Tell em when they hear me
Na dia therapy
F*ck up with the rhythm, that's my melody
Very Bad and deadly, that's my energy
Omo you know
Whats up
Let's go
Omo e choke oh ya ya
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Aquila Kendo, Joshua Jonathan, Marvelous Matthew
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




M-CLIP & Dgrand_poobah - THERAPY (feat. Nathanjae) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: M-CLIP & Dgrand_poobah
Length: 3:06
Written by: Aquila Kendo, Joshua Jonathan, Marvelous Matthew
[Correct Info]
Tags:
No tags yet