One day for owner omo
Police and thief no fit stay for the same location
My man are ready omo
My man are ready to spray for any location
Many dey envy omo
Envy the drip and the steeze
Man dey plenty omo
My man are ready omo
My man are ready to spray for any location
Go go go go go
Your not from me zongo ooo
Go go go go go go
Go go go go go
Your not from me zongo oo
My man are ready to spray for any location
Dem man are creeping omo
Come here you know
Me splash you with that holy water
We could get busy you know
Know some couple guys wey mad
Wey Dey born for Ajah
Oh this is my capital
Come around you might just never
Come back around
Asking me where is the gang
Me and me gang we just dey
We just rolling the gange
Oh oh oh
Ah ah ah
Oh oh oh
Ah ah ah
Police and and thief no fit dey for the same location
Omo 25 men dem go dey your domot if you mention
Go go go go go
Your not from me zongo oooo