Back to Top

Nosa - No Worry [Album] Lyrics

Nosa - No Worry [Album] Lyrics
Official

Hannah make you no cry again becos you no get pikin
Na God na him de bring
Sarah after all the mocking and the laughter
Go make you understand say in the morning after
E go be your turn to laugh
Come make i tell you something for sure
Your situation no go last forever more hmm
God don hear your heart cry
And He go bring the answer to you just in time

No worry my brother things go better in the end my sister
After rain na sun go shine after rain na sun go shine
Make you no cry God no dey lie
He will see you through just put your hope in Jesus Christ

Jephthah I know you been rejected
Ostracized then neglected Your future has been doubted
Joseph upon all wetin you dream you see yourself for prison it wasn't really teen
Come make i tell you something for sure if you lean on Jesus He go help you endure
Till your hopes and dream have been realized and He go make your future bright

Naomi I know you lost your sons and you lost your loving husband
This is no good as you've bend down
David as soon dey make you king you just dey run from your enemy
Even as a king life still dey hard to live
Come make i tell you something for sure make i tell you something for sure
If you can keep on trusting in the Lord uuh uh uh uh uh uh He go give you double for everything you lost
My brother make you cry no more no ohohoho worryy

Make you no cry no cry iya eee God no dey lie

Hold on your solution dey for your door you can put your trust in the Lord
Don't cry no more your problem only come to make you strong
So if you can listen to the song don't cry no more

Hey you I no know all your problem but I know say God don solve them
If you will only let Him in and make I tell you something for sure
If you can open your heart to the Lord uh uh uhuhuh
He go come in and change your life and He go wipe the tear off from your eyes please no worry

After rain na sun go shine after rain na sun go shine for your life
Make you make you no cry God no dey lie

After rain na sun go shine

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Nosa Omoregie
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: Nosa

Nosa - No Worry [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Nosa
Length: 4:56
Written by: Nosa Omoregie

Tags:
No tags yet