Back to Top

Head Of State Video (MV)

Performed By: O G Mage
Featuring: Geezyshore
Language: English
Length: 2:10
Written by: Baba Joel Isaac, Samuel Ogaba, Daniel Eze, Danny Drey

O G Mage - Head Of State Lyrics

[ Featuring Geezyshore ]

All the labors of our heroes past we go run am again

But it won't be the same

Getting ready for the game

For now we go turn up the heat and gbese

For now we go put on the shoes and lace

Make we run this race (Usain Bolt)

Shey you wan fight?

Mans got that slap that would reset

Your hearing and all of your defects

If you wan chook nose for my business

Don't test me, God be my withness

You no fit look my face say I'm not that guy

If you collect now shey you go wonder why

As i dey come dem go prostrate

You can never take wetin i must get

And na my image she go portray o

Be like say i don be new head of state

When i dey enter location them no born you well

Make you dey my way

Fire my opps with bazooka them baga them no

Fit come again

Ehn, them no fit come again

Run am again we go crack you like joke

Get on my knees and pray

Thank God for annointing

Na Wetin go break this yoke

Focus

No go dey jonze when you know say man now you ghas to concentrate

Who be that one wey no help the bro

You wanna chop omo keep your plate

Underdogs don become the person omo you cannot underate

I no dey sleep with failure success go be my date

If she no want i go go meet grace
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Baba Joel Isaac, Samuel Ogaba, Daniel Eze, Danny Drey
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: O G Mage

Tags:
No tags yet