Back to Top Down To Bottom

omah lay - Waist Lyrics

omah lay - Waist Lyrics
Official

Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o I put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm
Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone
Mili mili mili mili mi
How much for my lu Louis V socks
170 mili mili
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Me I no dey gree play with my money
The wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist
Jesu Jesu
Hahaha you're crazy you know
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
She carries it on her waist, waist
Jesus, Jesus
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
She carries it on her waist, waist
Jesus, Jesus
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
She carries it on her waist, waist
One day for the thief,
Every other day for me
I'll smoke like a chimney
Drink "oshimiri" (strong drink)
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes, I put CBD
It relaxes the body
Peace and harmony
Go check-
My money is long, oh, money is long, oh, money is long, oh, hmm
Millions, millions, millions, millions for me
What do I even use money for?
All of you are not serious
How does it concern anyone?
Millions, millions, millions, millions for me
How much are my Louis V socks?
170 million
Jesus, chai
The locks on my head
Scatter my enemies
Confuse them with small things
Jesus, chai
I keep making wrong decisions
Anytime I see a big backside, anytime I see a big backside
Jesus, Jesus
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
She carries something meant for two people on her waist, waist
Jesus, Jesus
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
She carries something meant for two people on her waist, waist
Me, I don't joke with my money
The way you took it from me
I want to romance your body
Police, romance the thief
Omah Lay, good one, good one, good one, good one
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
A big backside is what they call "ikebe," oh "ikebe"
A real backside is what they call "ikebe," oh "ikebe"
Take your protein, shake your soft ikebe, oh ikebe
What killed Samson was still ikebe, oh ikebe

Hahaha, you're crazy, you know
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics in English, Yoruba. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

Yoruba

English

Writer: Stanley Omah Didia
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: omah lay

omah lay - Waist Video
(Show video at the top of the page)

Performed by: omah lay
Genre(s): Afrobeats
Languages: English, Yoruba
Length: 2:46
Written by: Stanley Omah Didia
Released: November 13th, 2025
Year: 2025
[Correct Info]
Tags:
No tags yet