Back to Top

Randyayo - Turn by Turn Lyrics



Randyayo - Turn by Turn Lyrics




Why you dey dull
Because you no Dey ball
U don forget say 3 go come before 4
If you keep hustling Baba go pick the call
Hardworking
No lazy no lazy sotigbo

Life nah turn by turn
Tell me why you go dey dull
If you ain't giving up say we go meet up At the top

Life nah turn by turn
Tell me why you go dey dull
If you ain't giving up say we go meet up At the top

Any body badder anybody realer
No go loose guard cos I go be father
I ask for update them buy me offada
Benz owner somedays don bod okada
All man for himself nobody ask me Wetin Dey sup
Dem know say you Dey suffer dem still dey call you boss
Man must to make man must to carry the cross
Aswear if I make am say nah my family first oooo
Enikenitoba sowipe koleribe iro lopa
Hustle e Loju won leni oLe dabi erepa
If that beans done ye awon lomakowika
Cos Oni lari o brother amo Le to mamolola

Brother Why you dey dull o
Because you no Dey ball o
U don forget say 3 go come before 4
If you keep hustling Baba go pick the call
Hardworking
No lazy no lazy sotigbo Tetigbo

Life nah turn by turn
Tell me why you go dey dull
If you ain't giving up say we go meet up At the top
Life nah turn by turn
Tell me why you dey dull
If you ain't giving up say we go meet up at the top
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Why you dey dull
Because you no Dey ball
U don forget say 3 go come before 4
If you keep hustling Baba go pick the call
Hardworking
No lazy no lazy sotigbo

Life nah turn by turn
Tell me why you go dey dull
If you ain't giving up say we go meet up At the top

Life nah turn by turn
Tell me why you go dey dull
If you ain't giving up say we go meet up At the top

Any body badder anybody realer
No go loose guard cos I go be father
I ask for update them buy me offada
Benz owner somedays don bod okada
All man for himself nobody ask me Wetin Dey sup
Dem know say you Dey suffer dem still dey call you boss
Man must to make man must to carry the cross
Aswear if I make am say nah my family first oooo
Enikenitoba sowipe koleribe iro lopa
Hustle e Loju won leni oLe dabi erepa
If that beans done ye awon lomakowika
Cos Oni lari o brother amo Le to mamolola

Brother Why you dey dull o
Because you no Dey ball o
U don forget say 3 go come before 4
If you keep hustling Baba go pick the call
Hardworking
No lazy no lazy sotigbo Tetigbo

Life nah turn by turn
Tell me why you go dey dull
If you ain't giving up say we go meet up At the top
Life nah turn by turn
Tell me why you dey dull
If you ain't giving up say we go meet up at the top
[ Correct these Lyrics ]
Writer: CHARLES BOBBITT, CHARLES FRED BOBBITT
Copyright: Lyrics © Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, O/B/O DistroKid, Downtown Music Publishing, Songtrust Ave, Warner Chappell Music, Inc.

Back to: Randyayo



Randyayo - Turn by Turn Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Randyayo
Language: English
Length: 2:47
Written by: CHARLES BOBBITT, CHARLES FRED BOBBITT

Tags:
No tags yet