Na money deh turn me on, abeg no deh call my phone, if money talk no involve eh
Actually, actually, everybody got to lowo normally
Sub for me, sub for me, na matter of time e go sup for me eh
Just be good, just hustle, better dedication no go make you lose
Face my fears like a beast
Make I double up cos time no dey wait
Na money deh turn me on, abeg no deh call my phone, if money talk no involve eh (if money no dey involve)
Na money deh turn me on, abeg no deh call my phone, if money talk no involve eh
Number one, number one, anywhere they see me, I go be number one
Daddy won,mommy won, holy ghost fire, lo na burn won eh
Government no dey pity us, many many talent just deh spoil
Education turn to scam, please Wetin dey sup, na who pull the trigger
Poverty go away
Many blessing everyday, mo ya look away, never look down on me
Na money deh turn me on, abeg no deh call my phone, if money talk no involve eh(if money talk no involve eh
Na money deh turn me on, abeg no deh call my phone, if money talk no involve eh
Talk no involve o