Back to Top

Ravi - No Yawa Lyrics



Ravi - No Yawa Lyrics




Ravi lomo,
Ravi lomo,
Upon the water wey don pour for my eye
I still dey lead I'm steady on my grind
I thank God wey dey give me life
If e nor be Jah I for don loosegaurd
Thank God Sey God nor be man
If nor be God how I wan dey survive
My enemies go dey fit to dey laugh me

Even wen I nor see way you dey show me way
Thunder my body with money and grace
Zero competition me I nor get mate


Even when I nor see way you dey show me way
Thunder my body with money and grace
Zero competition me I nor get mate


My grace Na akachawa
I nor need no yawa
My Blessing dey shower shower
I go dey denge I still dey kala

Akachawa
I nor need no yawa
My Blessing dey shower shower
I go dey denge I still dey kala

Somebody shout (Jehovah)
Somebody shout


I dey put in (Putin) work like Sey I be Russian
Still dey ball like Messi and Jay Jay Okocha
What is a Rasta with no lighter
That is an epitome of jonsin not a rasta
On Yahweh
Steady dey for my lane
Bad energy dey faraway
Light my jay like Faraday

Even when I nor see way you dey show me way
Thunder my body with money and grace
Zero competition me I nor get mate

Even when I nor see way you dey show me way
Thunder my body with money and grace
Zero competition me I nor get mate

My grace Na akachawa
I nor need no yawa
My Blessing dey shower shower
I go dey denge I still dey kala

My grace Na akachawa
I nor need no yawa
My Blessing dey shower shower
I go dey denge I still dey kala

Somebody shout (Jehovah)
Somebody shout
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ravi lomo,
Ravi lomo,
Upon the water wey don pour for my eye
I still dey lead I'm steady on my grind
I thank God wey dey give me life
If e nor be Jah I for don loosegaurd
Thank God Sey God nor be man
If nor be God how I wan dey survive
My enemies go dey fit to dey laugh me

Even wen I nor see way you dey show me way
Thunder my body with money and grace
Zero competition me I nor get mate


Even when I nor see way you dey show me way
Thunder my body with money and grace
Zero competition me I nor get mate


My grace Na akachawa
I nor need no yawa
My Blessing dey shower shower
I go dey denge I still dey kala

Akachawa
I nor need no yawa
My Blessing dey shower shower
I go dey denge I still dey kala

Somebody shout (Jehovah)
Somebody shout


I dey put in (Putin) work like Sey I be Russian
Still dey ball like Messi and Jay Jay Okocha
What is a Rasta with no lighter
That is an epitome of jonsin not a rasta
On Yahweh
Steady dey for my lane
Bad energy dey faraway
Light my jay like Faraday

Even when I nor see way you dey show me way
Thunder my body with money and grace
Zero competition me I nor get mate

Even when I nor see way you dey show me way
Thunder my body with money and grace
Zero competition me I nor get mate

My grace Na akachawa
I nor need no yawa
My Blessing dey shower shower
I go dey denge I still dey kala

My grace Na akachawa
I nor need no yawa
My Blessing dey shower shower
I go dey denge I still dey kala

Somebody shout (Jehovah)
Somebody shout
[ Correct these Lyrics ]
Writer: AYOPELUMI OLATUNJI, DESMOND IFEANYICHUKWU
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Ravi



Ravi - No Yawa Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Ravi
Language: English
Length: 3:09
Written by: AYOPELUMI OLATUNJI, DESMOND IFEANYICHUKWU

Tags:
No tags yet