Back to Top

REEPLAY - Head Up High Lyrics

REEPLAY - Head Up High Lyrics

[ Featuring Ucee ]

2019 the year of gang business

The whole city and the lord be my witness

AGUNNA CROSS SHAGBA FAT BOY E AND ODUMO

GUSTAVO, ALL OF US STILL DEY
NO GO JONZE

I DEY FOR FOR LAGOS WITH UCEE WE JUST SOME ABJ BOYS

MONO P DEY SPIN AM LIKE TORNADO CAUSING CHAOS

IN 2017 2018 NOBODY SAVE US

NA ONLY GOD

AND THE FACT SAY NIGGAZ NO DEY HEAR WORD

Zero favors industry chop like na alligators

FOR OUR THOWBACK PICTURES

WE DEY LOOK LIKE SAPA NIGHBORS

BIG BOYS FROM FRYING PAN TO GREENER PASTURE

I LEAVE BAD BELLE FOR THE BACK AND THEM NO FIT CATCH UP

WETIN MY EYE DON SEE FIT MAKE YOU CRY BLOOD

IF I TAKE YOU WAY WAY BACK BUT WE THANK GOD

FOR THE OUTCOME

JOB WELL DONE

NA BETTER HATER YOU BE IF YOU DEY ASK HOW COME ?

NO NEED TO DWELL IN THE DARKNESS CELEBRATE

WE NEVER EVEN START YET JUST ANTICIPATE

BIG BIG THINGS

AND BETTER DAYS

WHERE DEM GO ONLY CALL YOUR PHONE IF BETTER DEY

AND IF YOU ASK ME HOW I STAY SO FLY

I CAN ONLY SAY KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

BROTHER KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

SISTER KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

BROTHER KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

SISTER KEEP YOUR HEAD UP HIGH

I don forgive all the people wey Stab me for back

But I no forget even if I dey follow you laugh

E dey the past

I'm focused on the big picture

I for no deh rap if to say I follow your
Decision

Sheer determination

I'm killing with precision

I no dey for do am later

No procrastination

That's not me bro no

For your info

I no well oh no

I'm on sick mode

I getty many girls wey want chop my kporon

Some of them still dey till today some of them don run

I been Dey tell my niggas say we dey for war front

I'm with the smoke if you niggas say you want gbemu

I'm meditating when I be all in my lonesome

Zero distraction, Ready for action

No ask am why him start dey drug peddle

No ask am !

Na money make a graduate begin dey drug peddle

He never wants less and he's never gon settle

He just want secure the bag for him family

Cyant put food on the table with likkle salary

Anyway na way is what I'm saying in summary

E no easy for anybody

And if you ask me

How I stay so fly ?

I CAN ONLY SAY KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

BROTHER KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

SISTER KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

BROTHER KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

SISTER KEEP YOUR HEAD UP HIGH

KEEP YOUR HEAD UP

KEEP YOUR HEAD UP

DONT BE FED UP

BROTHER KEEP YOUR HEAD UP HIGH
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: JIBRIL ADEIZA OMAKI, UCHECHUKWU JAMES AGU
Copyright: Lyrics © EMPIRE PUBLISHING

Back to: REEPLAY

REEPLAY - Head Up High Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: REEPLAY
Featuring: Ucee
Language: English
Length: 2:57
Written by: JIBRIL ADEIZA OMAKI, UCHECHUKWU JAMES AGU

Tags:
No tags yet