Back to Top

Runda - Angelina Lyrics

Runda - Angelina Lyrics
Official

Shey you know shey you know
Shey you know what I feel for you ah
Shey you know
Shey you know I come clean for you
Yeah yeah
What if I what if I
What if I seem to be alone
What if I
What if I cannot take no more
I for don mad for you
But because sey the beat calm, I'm calm for you
Girl I'm calm for you yhyh
I for don craze for you
But because sey the beat cool, I'm cool for you
Girl I'm cool for you
Oh Angelina
Look what you've done to me oh oh ah ah Angelina
I'm calling you, I'm callin you
Oh Angelina
See what you've done to me oh oh ah ah Angelina
I'm calling on you
I no want die on top your matter
But this your body Dey gimme kwanta
I no fit kill person oh Dede
Abegg Dey with me like Dele
Shebi na love me I want give you so
Why you gon be selfish o
I don't even know
Wetin I go do to make you happy, happy
Happy oh oh happy
Take it take it oh
Je kan mo wipe
Your body chase depression
Ability to compress and
I no fit explain am again
Na wetin Dey shock me for brain oh
Oya Angelina damilohun
Love forever morountodun ayare
Na this kind thing dey make me shake oh

Oh oh
L M G Baby
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Olorunda Oluwapelumi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Runda

Runda - Angelina Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Runda
Language: English
Length: 3:31
Written by: Olorunda Oluwapelumi

Tags:
No tags yet