Back to Top

Rushafella - Odo (feat. Mikey) Lyrics

Rushafella - Odo (feat. Mikey) Lyrics
Official

Oh, Mikey
Kill am
Why you come tell me another man story
Wey you figure i no go bore
Please, baby i go call you in the morning
Now you thinking i no dey love you
Baby where you dey go
Make you forget am oh
Wey you tell me you no go leave me no
She say
Whether e rain or e pour
Loving i go give you more
Anything baby you want
Right now dem tell me say you figure
The way you tearing up my heart the way you beat am
The way you messing up my life girl i feel am
The way you messing up the cause the way i deal am
I see say you be vibing on the low
With another man y3 fr3 nu Joe
Feel like you belong to the road
Feel like you belong to the
Street oh
Why you dey act like you dey want me
Baby girl if you test me i go zombie
I know you just tryna make me another enemy yeah

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Rushafella, Samuel Adjidjonu
Copyright: Lyrics © TUNECORE INC, O/B/O DistroKid

Back to: Rushafella

Rushafella - Odo (feat. Mikey) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rushafella
Language: English
Length: 3:13
Written by: Rushafella, Samuel Adjidjonu

Tags:
No tags yet