Back to Top

Sean Tizzle - Focus Lyrics



Sean Tizzle - Focus Lyrics




Na with you at the end of the day
Omoge jekin gbe e lo le
Long time I've been looking your way
Turn around make we do am again

Go tell your mummy that you're waiting for somebody
Go tell my daddy kpe iwo nikan lokan mi yan
Monalisa ..
I Dey see you for my insta ...

See

I wan see you
My darling
I'm loving you
My darling
Come here
My darling
I'm loving you
My darling

Focus I Dey focus
On you on you
On you on you
On you on you
On you on you

Girl I am addicted to you
Tell me Wetin man go do
E be like sey you don use me juju
Oya
Tell me Wetin man go do ...
Walahi if I leave you na die
My life I give you my life
My wife only you sweet like 5alive
Combine me and you no go divide
Monalisa ..
I dey see you for my insta ...

I wan see you
My darling
I'm loving you
My darling
Come here
My darling
I'm loving you
My darling

Focus I Dey focus
On you on you
On you on you
On you on you
On you on you

Tizzle...
Give me overload
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Na with you at the end of the day
Omoge jekin gbe e lo le
Long time I've been looking your way
Turn around make we do am again

Go tell your mummy that you're waiting for somebody
Go tell my daddy kpe iwo nikan lokan mi yan
Monalisa ..
I Dey see you for my insta ...

See

I wan see you
My darling
I'm loving you
My darling
Come here
My darling
I'm loving you
My darling

Focus I Dey focus
On you on you
On you on you
On you on you
On you on you

Girl I am addicted to you
Tell me Wetin man go do
E be like sey you don use me juju
Oya
Tell me Wetin man go do ...
Walahi if I leave you na die
My life I give you my life
My wife only you sweet like 5alive
Combine me and you no go divide
Monalisa ..
I dey see you for my insta ...

I wan see you
My darling
I'm loving you
My darling
Come here
My darling
I'm loving you
My darling

Focus I Dey focus
On you on you
On you on you
On you on you
On you on you

Tizzle...
Give me overload
[ Correct these Lyrics ]
Writer: AKINWUNMI JABAR, OLUWASEUN OLUWABAMID MORIHANFEN
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave

Back to: Sean Tizzle



Sean Tizzle - Focus Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Sean Tizzle
Language: English
Length: 2:38
Written by: AKINWUNMI JABAR, OLUWASEUN OLUWABAMID MORIHANFEN

Tags:
No tags yet