Yeah yeah oh woah
Woah woah woah woah woah
Oluwaloseyi oh
Vibez
What we do everyday we like to feel hi ray
Ghetto boys we dey we pray for better days
Our government act like say dem no dey see the pain
See my people suffering who am I to blame
Dem popo burst the place everybody run away-ay
As omo ogbon you must to watch to pray
When I see my fellow brothers I go run you late
But this kind life I no understand again
Me I like to poly I dey always dey my lane
You aren't in my shoes so you can't feel my pain
I was a bad boy I had to change my way
I've been waiting all mi life I no fit to wait again
I do this for my people do it for the culture
Every other man dem kill redemption
The last I saw you bitch you really f*cked up
All I want is money you gon' see me bus stop soon
Shebi na man kill man na na
For my country we don tire na na
Reason why some dey ganja na na
We can't come and die
We gats survive
Shebi na man kill man na na
For my country we don tire na na
Reason why some dey suffer na na
They can't come and die
We gats survive
Ghetto boys we dey we dey kanpe
Every every other day we dey kanpe
No matter wetin dem dey do we dey kanpe
We dey kanpe we dey kanpe
Ghetto boys we dey we dey kanpe
Every every other day we dey kanpe
No matter wetin dem dey do we dey kanpe
We dey kanpe we dey kanpe
Everyday we like to feel hi ray
Ghetto boys we dey we pray for better days
Our government act like say dem no dey see the pain
See my people suffering who am I to blame
Dem popo burst the place everybody run away ay
As omo ogbon you must to watch to pray
When I see my fellow brothers I go run you late
But this kind life I no understand again
Me I like to poly I dey always dey my lane
You aren't in my shoes so you can't feel my pain
I was a bad boy I had to change my way
I've been waiting all mi life I no fit to wait again
I do this for my people do it for the culture
Every other man dem kill redemption
The last I saw you bitch you really f*cked up
All I want is money you gon see me bus stop soon
Shebi na man kill man na na
For my country we don tire na na
Reason why some dey ganja na na
We can't come and die
We gats survive
Shebi na man kill man na na
For my country we don tire na na
Reason why some dey suffer na na
They can't come and die
We gats survive
Ghetto boys we dey we dey kanpe
Every every other day we dey kanpe
No matter wetin dem dey do we dey kanpe
We dey kanpe we dey kanpe
Ghetto boys we dey we dey kanpe
Every every other day we dey kanpe
No matter wetin dem dey do we dey kanpe
We dey kanpe we dey kanpe