Back to Top

Sino - Ná Só Lyrics

Sino - Ná Só Lyrics

If I give am to you now one time you go jogo
Two time u go dance
Three time you go step up ur base and soco
Four time you go shout

Baby I'm in love with u I gat so much love to give u ehehh
Moi baby I no go use u play, ur backa hin dey burst moi brain ohhh
Na so, me i pause when i see her (what)
Bad gal to fa shisha (ayy)
Awon temi mu alomo pelu rizzler (shatta)
Awon ton shaku shaku bokun Lori insta (chiiii)
(Awon ton shaku shaku bokun Lori Instagram)

Melanin pop girl I swear ur body bad
(Girl ur body banging)
Girl ur body saucy
(See d melanin dripping)
Baby girl I love d way u shake
(Wo wo wo wo wo woooyi)
Moi baby as u fyn and u bad I GATS let u know say

If u leaving tonight moi girl I go follow u
Give me chance one time I no gbogbo u
If u leave me tonight moi girl I go follow u
Baby Give me love make I combo

Na so na so, make we vibe dey go (what)
Iwo ti o lowo ode jade sori express road
(Iwo ti o lowo ode jade sori express road) (ayy)
For dis place me wan shout and craze (shatta)
Its d weekend I can't even feel moi face (chiii)
Bad gyal she get down she a teaser (wooo)
See d rabba sare beremole for d mister
(See d rabba Sare beremole for d mister) see
She a give me more vibes pass Ibiza (what)
Forget about dem gals Dem a only for d mulla
(Forget about dem gals Dem a only for the mulla) (ayy)
Baby As ur heart don burn make i recoil am
Be ur young engineer I go construct am
Baby I na egbu mmadu with ur bigi waist
But as young lawyer I go argue ur case (chiii)
Anikulapo (kuti)
Bami sofun awon boys ton lariwo (baby)
Kpe melo won ni ton kpariwo (judi)
Moi baby oya shake make u let dem know
(Pass me d aux make I turn up ohh)

Fadeke with d fine face ohh, folake with d biggie back ehh
Detola wey dey whine waist ohh, she know say me be biggie man ehh
Bank alert hin don come ohh, d money gather for bullion van ehh

Moi baby oya show me love (show me love)
Give me ur number make I put u call...

Obim manya kam yebe GI ego
Kam yebe GI ego
Nne idi set on ur marks let's go
On ur marks let's go

Wo wo wo wo wo woooyi
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Chinedu Uzochukwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Sino

Sino - Ná Só Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Sino
Length: 3:31
Written by: Chinedu Uzochukwu

Tags:
No tags yet