Back to Top

Bahd Guy Video (MV)

Performed By: Smokey
Length: 3:55
Written by: Andrew Wealth

Smokey - Bahd Guy Lyrics

Eeh Tuale
Awon eyan Jon Snow
Awon Eyan Saka Manje
Awon Night Walker
Bahd Guy

Dey call me bad guy, emi omo jesu kristi
Paraga, ogogoro, gbe shalawe do ranti
Many lagos girls, want to link up with a bad guy
Omo otedola yen, ote lomonye wo
See karat gold on her waist, oya twerk it out
Assurance, accolades, na me be the bad guy
I aim very high, when I see a very tall girl
Call me MI, am a bit taller when am high

Am a bahd guy, call me call me bahd guy
Am a bahd guy
Do the dance make dem know say u be bad guy

I see dis pretty girl, on her instagram profile
Latorin dey sale stew plenty everywhere
Slide in her DM, wetin I dey see dey burst my brain
She want to dey do the do, but on a low key
I gat no problem with the runs, oya twerk it out
24/7 omo omo we don lock it down
Many lagos guys don dey ball on the look out
Bobirisky self don dey throw her all the shout out

Am coming from the ghetto, everytime am playing lotto
I never stitch on niggas, even when they throw me blow
2634 coming on the low key
Never want to play game, niggas call me f*cking names
Hustle on the street, baba God, Oya give me fame
We started from ghetto, see my body don dey fresh
We rolling the dice, only knows the numbers
That's why I pray, make God make me Hammer

Bahd Guy, Bahd Guy, Bahd Guy

Pakrakolobo, kolobo kolobo kolobo

Bahd Guy, Bahd Guy

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Andrew Wealth
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Smokey

Tags:
No tags yet