HOOK
Seb'Oluwa lo n so mi
Everyday wey I Dey find money
For my life, no see nobody
Omo, ori lo n so mi (so mo?)
Omo, e no funny
When I get that call from mummy
Ghetto boy all the way from Lagos
We Dey pray make the hustle pay us (so mo o?)
VERSE
Hmmmmm
Ara nmo da, se ti n ba se baa yi
Wey I lose my way, make YOU give me another chance
Hmmmmm
Ara nmo da, se ti n ba se bee yen
Orin tan fe yen, enu mi lo wa se
PRE
Looking for paper, I Dey search my dollar
Adura mi Ma gba ra' le pa fun my mama se
Ko si ja, e je ka gba'dura
Blessings go follow go, blessings follow me go
HOOK
Seb'Oluwa lo n so mi
Everyday wey I Dey find money
For my life, no see nobody
Omo, ori lo n so mi (so mo?)
Omo, e no funny
When I get that call from mummy
Ghetto boy all the way from Lagos
We Dey pray make the hustle pay us (so mo o?)
POST
(Ori lo n o Mi, so mo ooo
BABA, saa ma gba mi loooo eh!
Ori lo n o Mi, so mo ooo
BABA, ma ma gba mi loooo
VERSE
Mo mo mo mo
Mo ti gbadura,
Mo ti s'adura ah yeah
Mo mo mo mo
Mo ti b'eleda soro soro
Eli Eli Eli
Eli Eli Elijah
They want to stop my shine
Dem no fit hold me down
Many people left me
Many people let me down
Don't be surprised
God is always on time
HOOK
Seb'Oluwa lo n so mi
Everyday wey I Dey find money
For my life, no see nobody
Omo, ori lo n so mi (so mo?)
Omo, e no funny
When I get that call from mummy
Ghetto boy all the way from Lagos
We Dey pray make the hustle pay us (so mo o?)
POST
(Ori lo n o Mi, so mo ooo
BABA, saa ma gba mi loooo eh!
Ori lo n o Mi, so mo ooo
BABA, ma ma gba mi loooo