Back to Top

Fayaa Fayaa Video (MV)

Performed By: Sound Sultan
Featuring: Duktor Set
Length: 2:52

Sound Sultan - Fayaa Fayaa Lyrics
Official

[ Featuring Duktor Set ]

Fayaa fayaa fayaa
Fayaa fayaa le le le
Fayaa fayaa fayaa
Ina n jo ogiri o sa o

While we are waiting for a miracle
Fayaa dey born the dey born
Dey born dey born
While we are waiting oracle
Fayaa dey born the dey born
Dey born dey born

We dey pray make fayaa cool
Fayaa dey born the dey born
Dey born dey born
Now we are waiting miracle
Fayaa dey born the dey born
Dey born dey born

Pana pana pana pana o
Fayaa fayaa fayaaa
Fayaa fayaa le le le pana pana pana pana o
Fayaa fayaa fayaaa pana pana pana pana o
Fayaa fayaa le le le pana pana pana pana o
Fayaa fayaa fayaa pana pana pana pana o
Fayaa fayaa le le le pana pana pana pana o

Eh day stop us Wande Coal
Man dey pray for brighter days ahead
Sun dey shine but I dey cold oo
Small wahala no dey gree me lay
My head ih ih ih ih ihh
Uh uh uh uh uh uhhhh

Me and my people no fit speak our mind
Government hold our mumu button ohh
North East West Riverine
To live like king for our country ohh
Oh uh uh uh uh uh uhhhh
Uh uh uh uh uh uhhhh

While we are waiting for a miracle
Fayaa dey born the dey born
Dey born dey born
While we are waiting oracle
Fayaa dey born the dey born

This bad leaders them no dey mind us
Using money and tribe to divide us
From Jos unto Lagos
Dem use religion to divide us
Omo dem no dey mind us oh no
Dem just use our money into minus
Dey pray make God guide us
But we do so who want dey find us

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Sound Sultan

Tags:
No tags yet